Better days (Explicit)歌词由Marcus Jay&Eleazerboi演唱,出自专辑《Better days (Explicit)》,下面是《Better days (Explicit)》完整版歌词!
Better days (Explicit)歌词完整版
Intro
Hmmmm hmmm ahh yeee
Hmmmm hmmm ahh yee
Come me eleazerboi ahh yee yee
Sg 4life
It's ur boy Marcus Jay
Opor yeyee opor yeeye
Eleazerboi
For the street wey I dey
them know say I be hustler
I dey try everyday
Cus meself I wan popular
Shey bi na money dey bother
Ko ju mati mother mi
Ki iku mapa maga mi
Yee yee yeee
Hmmm
So many distractions
So many challenges
I know I go face am
Cus I get target
Oh oooo oh ooo
*Chorus*
If I know blow wetin I go tell mama
Na why I dey pray holy God father
Shey bi na she be my ladder
Very soon ah go feel better
If I know blow wetin I go tell mama
Na why I dey pray holy God father
Shey bi na she be my ladder
Very soon ah go feel better
Yee this life na vanity
Even is full of calamity
No shaking no panic
Very soon MiO ni pedi celebrity
Joy is coming which time
My blessings is coming e go reach time
No dulling no time
Grinding everyday Omo no time
Very soon me I go make am
My networth google no fit count am
No dulling me I know dey dull am
Many challenges I know I go face am
*Chorus*
If I know blow wetin I go tell mama
Na why I dey pray holy God father
Shey bi na she be my ladder
Very soon ah go feel better
If I know blow wetin I go tell mama
Na why I dey pray holy God father
Shey bi na she be my ladder
Very soon ah go feel better