笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-09 18:00 | 星期四

Stake歌词-Davitray

Stake歌词由Davitray演唱,出自专辑《Stake》,下面是《Stake》完整版歌词!

Stake歌词

Stake歌词完整版

Right about now on the mic on

Right about now on the mic on

On the Mike on

One and only Davitray pon

The mic of CMS mehn

Shebi we dey do

Am for the dough

I wan put like 20k

To see as e Dey go

Weda e go rise

I go see am tomorrow

I no criticize

I keep am on a low

Cause I wan blow I wan blow

I get plans to reap

Where I no sow

But deep down

I need that your code bro

Last time you

No agree play olodo

E hear say everywhere

Green he shock o

Na so dem come

Dey staring at me na God o

One two GG na odd o

One two GG na odd o

How to know

Who win draw na job oh

But dem nor dey give award o

The money wey

This Binance Dey chop o

Na e dem take

Dey pay ororo block o

Na him still

Dey make my ticket cut

Na e Dey make am tear

But na e still Dey gimme joy

Na e Dey make am tear

But na e still Dey gimme joy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and Btc I rely

Sporty and Btc I rely

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and Btc I rely

Sporty and Btc I rely

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and Btc I rely

Sporty and Btc I rely

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and Btc I rely

Sporty and Btc I rely

If I get the funds

Then it's straight to Dubai

I nor dey lie na

The pie I dey eye

The reason why

I predict for a while

Na make the Raba begin multiply

Drip to the core

My perfume go dey high

I don Put mind

For the dip wey u buy

I don't even mind

I can crip to Dubai

I don't even mind

We got crypto to buy

Shebi we dey do

Am for the dough

I wan put like 20k

To see as e Dey go

Weda e go rise

I go see am tomorrow

I no criticize

I keep am on a low

Cause I wan blow I wan blow

I get plans to reap

Where I no sow

But deep down

I need that your code bro

Last time you

No gree play olodo

E hear say everywhere

Green he shock o

Na so dem come dey

Staring at me na God

Na so dem come dey

Staring at me na God

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and BTC I rely

Sporty and BTC I rely

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and BTC I rely

Sporty and BTC I rely

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and BTC I rely

Sporty and BTC I rely

Who Dey stake na

Who Dey buy

Who Dey stake na

Who Dey buy

Sporty and BTC I rely

Sporty and BTC I rely

Shebi we dey do am for the dough

I wan put like 20k to see as e Dey go

Weda e go rise I go see am tomorrow

I no criticize I keep am on a low

Cause I wan blow I wan blow

I get plans to reap where I no sow

But deep down I need

That your code bro

Last time you no gree play olodo

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efaa1VVA9BQ1UVwAAAQ.html

相关推荐