Ozobuiwe歌词由Obrigado Singsong演唱,出自专辑《Ozobuiwe》,下面是《Ozobuiwe》完整版歌词!
Ozobuiwe歌词完整版
SINGSONG
My pipo dey suffer
Tell mi wetin dey happen!
Dis country don scatter
Na your eye you go sharpen
You say the Youths are not working
You know how am struggling?
You dey wen I slept in
Gutter? Ije Ego
You just dey collect your money ngwa ngwa
You no think about me ncha ncha
Still you dey find me cage
Nigerian Youths we up in rage
I say na OZOBUIWE
OZOBUIWE mu oh ohww
OZOBUIWE m oooo m ooh
My people OZOBUIWE mu ohh
OZOBUIWE m ooh
OZOBUIWE m oooh, m ooh
bri bri... Our Government oh
Make una hold am up there
Boys dey vex we nor get joy
Leave the smile on our face
Forget say we gallant and we just dey ball hard oh
Spend our last card and look nice oh
Still you find me all round oh
Leave me, leave me ahh
Boyz dey Hustle to feed Mamaaa
End poverty inula
Cruise in the latest Bugga
Why you dey find me Oga?
Boyz dey Hustle to feed Mamaaa
End poverty inula
Cruise in d latest Bugga
Why you dey find me Oga?
You say the Youths are not working
You know how am struggling?
You dey when I slept in,
Gutter? Ije Ego
You just dey collect your money ngwa ngwa
You no think about me ncha ncha
Still you dey find me cage
Nigerian Youths we up in rage
I say na OZOBUIWE
OZOBUIWE mu oh ohww
OZOBUIWE m oooo m ooh
My people OZOBUIWE mu ohh
OZOBUIWE m ooh
OZOBUIWE m oooh, m ooh
You know say d street no easy
You dey find me make you jail me
Searching everywhere making sure I’m guilty
But I’m very strong I’m the man on duty
Yes I'm very strong I'm the man on duty
Our father
Take all my enemies farther
Give me the grace to sower
To grow and growing higher higher higher
Our father
Take all my enemies farther
Give me the grace to sower
Sower higher higher higher higher higher
OZOBUIWE
OZOBUIWE mu oh ohww
OZOBUIWE m oooo m ooh
My people OZOBUIWE mu ohh
OZOBUIWE m ooh
OZOBUIWE m oooh, m ooh
OZOBUIWE
OZOBUIWE mu
Bri Bri