Eshey歌词由Mr Humble演唱,出自专辑《Eshey & Peturi》,下面是《Eshey》完整版歌词!
Eshey歌词完整版
if no be you ooo
wey dey Gimme Grace
I for don kpeme, I for don kpeme o
if no be you
wey dey Run my Race
I for don fade o, I for don kpeme o
na you dey take me higher! higher higher
my business higher
my family higher
na you dey take me higher! higher higher
my business higher
my family higher
I just wanna say Eshey! Eshey!!
(ESHEY ESHEY)
I just wanna Thank you Jehovah
I wanna Thank Omega
I just wanna say Eshey! Eshey!!
(ESHEY ESHEY)
I just wanna Thank you Jehovah
I wanna Thank Omega
for the kingdom
I be kingkon
money don come, me I Sabi sing song
eledumare make me posh
make I chill with the big boiz
because I no wan hear
say one day
the boy don broke
if I make call nobody go pickup
(nobody go pickup)
na you dey take me higher! higher higher
my business higher
my family higher
na you dey take me higher! higher higher
my business higher
my family higher
I just wanna say Eshey! Eshey!!
(ESHEY ESHEY)
I just wanna Thank you Jehovah
I wanna Thank Omega
I just wanna say Eshey! Eshey!!
(ESHEY ESHEY)
I just wanna Thank you Jehovah
I wanna Thank Omega