笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 02:46 | 星期五

Oversees歌词-LucasBenji

Oversees歌词由LucasBenji演唱,出自专辑《Oversees》,下面是《Oversees》完整版歌词!

Oversees歌词

Oversees歌词完整版

She from Malaysia

Her sef na Londoner

I met her at naija

She likes me just because sai i Jah

And as a bad boy I Dey look upto Jah

Because I no come here to play

E sha jeh kowo mi ma Pe

The Vision is falling to place

Ema rii ran

chevrolet Yen mA Deh

E get my nigga wai Dey Bobo mii

E no fit talk e Dey zobo mii

But blessings just Dey follow me

So much shenking baba Cover me o

E get my nigga wai Dey Bobo mii

E no fit talk e Dey zobo mii

But blessings just Dey follow me

So much shenking baba Cover me o

All I ever wanted was to love

Ride for my guys

Till end of time

If loving you was a crime like igbo

I'ii do my time

I'ii face my crimes

As a fine bobo

I gats to shakiti bobo

When you look at me shey o por gan

Now you won follow me Comot

As a fine bobo

I gats to shakiti bobo

When you look at me shey o por gan

Now you won follow me Comot

Ta Lo so pe ,dem go ride for you

I loyal , dem think sai you do JuJu

Shalewa sai she wants to party

As Badgirl wai dem born for ninties

On the mircrophone

Ko le re Mi tii

Shalewa likes mii

Same with Titi

Igbo la ti gbo wo

Lori titi

2 fat woods ,me and you in a sitting

Kere kere

Inshallah ohh kere

When Joy come you go smile hard shor mor

Kere kere

Inshallah Ahh kere

When time come Ama Dara Sho'r Mor

All I ever wanted was to love

Ride for my guys

Till end of time

If loving you was a crime like igbo

I'ii do my time

I'ii face my crimes

As a fine bobo

I gats to shakiti bobo

When you look at me shey o por gan

Now you won follow me Comot

As a fine bobo

I gats to shakiti bobo

When you look at me shey o por gan

Now you won follow me Comot

Kere oo kere oo

Dem be won show me shege

But baba Gbemi leke e oo

Welcome to benjiWrld

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efacaVVA9BQpbWgAHDg.html

相关推荐