No Gree For Anybody歌词由Benfehr&Young Dee演唱,出自专辑《No Gree For Anybody》,下面是《No Gree For Anybody》完整版歌词!
No Gree For Anybody歌词完整版
Base on waiting happen dey
How we go run now
2023 don go otilor now
2024
Boys dey para Lady’s dey vez
Steadily grinding hustling zero fugazi
I dey on the race
Kolori dori e mu
The matter long
365 days
No be small things
Grace wey pass grace
Jeko Yale mhi
Make everything dey enter bundle bundle
Billion dollars on my mind
Owo ni koko
Franklin benjamin
No gree for any body
This year na my year
No gree for any body
This year na your year
Pull up in labo
Congrats you my brother congrats me
Olosho tin Bentley
Loader rip then serve you breakfast
Balanciaga high fashion Lv toketile
Nothing dey paa
Zero paa
Hope dey
No be today
Omo ope ma gbera
Oye ke mo oga
Te ba ti ri wa
Kuro ni be mo lo fo fun any body
Hustle hard Pardi no dey gum body
Nigga gas to make it different timing
We pray for grace goodness and mercy
Ire tiwa made this year base on believing
Trenchis Is not awa destiny
Use your brain before then you ham
Omo naija ni mo jaja fafa not from laibralia
Oh oo sun Ji ko hustle
Gbo gbo egbeee ti gbo pe
Omoju Koma Dannu
Koma formble
Oh lord Listen to my silence prayer
Put me in the table
Where dey talk about money not people
2024 na my time
Ke le ti gbo ye Tunde aburo bother kayode
No gree for any body
Mi o gbo nkan nkan mio gbo uhh paa
No doll your self Pardi ma sa fare we e
Aye ye yi ole
Ani mowe lo mo we
Ati fagbo ade ti find way
Kolorado way Another century
Everybody on the high way
BENFEHR oro mi Lowe Lowe ayiii
No gree for any body