Tire歌词由Sugarbana演唱,出自专辑《Tire》,下面是《Tire》完整版歌词!
Tire歌词完整版
Kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwaii
Kwo kwo kwo kwaii
Kwo kwo kwo kwaii
Kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwo kwaii
Kwo kwo kwo kwaii
Kwo kwo kwo kwaii RAWTICAN SPICE
OLELELEM
Sey them no Dey tire
Many many people dem ah Dey down there
Many people family them Kpaii for there
In the house of jah
Them commit sacrilege
If them kill us finish
Na who go come remain
What typa nation we are living na
Where politician dey use murder to Dey show power
Ah ahhh
People no feel save for there motherland
And if them try to talk them try to want to cut there mouth
Ah ahh
How man go survive
When my people no give us chance
Why people go Dey die like fowl
And una sit down Dey look like that
Any man wey Dey feel some kind
Make e Dey yarn him belle
I no Dey fear anybody
Anybody go collect
Any man wey Dey feel some kind
Make e Dey yarn him belle
I no Dey fear anybody
Anybody go collect
Dem no Dey tire
For all there stupid things
Dem no Dey tire
For all there Foolish things
Dem no Dey tire
for all there mumu things
Dem no Dey tire
Sey we go tire
Dem no Dey tire
For all there mumu things
Dem no Dey tire
For all there Foolish things
Dem no Dey tire
for all there mumu things
Dem no Dey tire
Sey we go tire
E Dey pain e me
Them been don scam my mama
Them been don scam my papa
Now them wan scam me for my generation
See for this country matter
Now I don cut my dada
Make I Dey see clear like television
To make this country better
say we gats join our hands
Say we gats fight against oppression
Say we gats take back this our nation
No we no care about the validation
Any man wey Dey feel some kind
Make e Dey yarn him belle
I no Dey fear anybody
Anybody go collect
Any man wey Dey feel some kind
Make e Dey yarn him belle
I no Dey fear anybody
Anybody go collect
Dem no Dey tire
For all there stupid things
hmmm hmm hmm
Eh eh
Eh eh
Hmm hmmm hmm
Ooo woi
Ooo woi