笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-09 01:15 | 星期四

My Girl歌词-Gesiice&Kingayi

My Girl歌词由Gesiice&Kingayi演唱,出自专辑《My Girl》,下面是《My Girl》完整版歌词!

My Girl歌词

My Girl歌词完整版

Itz gesiice oh oh oh Kingayi

Dem de find our baby girls

Dem de find our baby girls

Dem want our baby girls

Dem de want our baby girls

Patoranking

You de eye my girl

Timaya nko

E de eye my girl

Koko master

You de eye my girl

Don jazzy baba say

You de eye my girl

Burna boy odogu

You de eye my girl

Davido baba

You de eye my girl

Tubaba self

E de eye my girl

Amaka disappoint am

E de eye my girl

Her backside pillow

Anytime dey see her

Dem want to pull oh

Na she be di girl wey

De sweet my furou

Wili bang bang kool oh

Di wey she de win

Make di guys

Dem kolo oh oh oh

Guys dem kolo

Di wey she de win

Make di boys dem

Follow oh oh oh

Bboys dem follow

She a pretty pretty girl

Finest girl

Make all di guys dem kolo

She a pretty pretty girl

Finest girl oh hai

Make all di guys dem kolo

Bada bada girl bada

Bada bada bada girl

Fine girl bend down fine girl

Bada bada girl bada

Bada bada bada girl

Fine girl bend down fine girl

Patoranking

You de eye my girl

Timaya nko

E de eye my girl

Koko master

You de eye my girl

Don jazzy baba say

You de eye my girl

Burna boy odogu

You de eye my girl

Davido baba

You de eye my girl

Tubaba self

E de eye my girl

Amaka disappoint am

E de eye my girl

Verse

Eh fine girl

My own na my own oh

Nobodi can take her

From me me me chai

My own na my own oh

Nobodi can snatch her

From me me me chai

Celeb dem ma eyeing my baby

All of dem wan nack am my baby

Make una leave her for me oh

Make una free her for me oh

For her matter I fit to bus bottle

I go send dem apollo

Everybody know me I nor get time

Na my baby me I love oh oh oh

Everybody know me I nor get time

Na my baby me I love oh oh oh

Eh girli oh beat dem

Eh girli oh beat dem

Patoranking

You de eye my girl

Timaya nko

E de eye my girl

Koko master

You de eye my girl

Don jazzy baba say

You de eye my girl

Burna boy odogu

You de eye my girl

Davido baba

You de eye my girl

Tubaba self

E de eye my girl

Amaka disappoint am

E de eye my girl

Obi Cubana (

Eye my girl

Emoney baba

Eye my girl

KC Erema oh

Eye my Girl

Naira Marley

Eye my girl

Olamide baba

Eye my girl

AY

Eye my girl

Ali baba oh

Eye my girl

Amaka disappoint dem

Dem de eye my girl

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efae5VVA9DwtRWgAN.html

相关推荐

  • Ride with Me歌词-Gesiice&Kingayi

    Ride with Me歌词-Gesiice&Kingayi

    Ride with Me歌词由Gesiice&Kingayi演唱,出自专辑《Ride with Me》,下面是《Ride with Me》完整版歌词! Ride with Me歌词完整版 Itz gesiiceWith kingayiBaby...

  • Runaway歌词-Homemadesoul

    Runaway歌词-Homemadesoul

    Runaway歌词由Homemadesoul演唱,出自专辑《Essential》,下面是《Runaway》完整版歌词! Runaway歌词完整版 Runaway - Homemadesoul以下歌词翻译由微信翻译提供...

  • SPYD4 K1NG歌词-Bex

    SPYD4 K1NG歌词-Bex

    SPYD4 K1NG歌词由Bex演唱,出自专辑《SPYD4 K1NG》,下面是《SPYD4 K1NG》完整版歌词! SPYD4 K1NG歌词完整版 Crawl into me crawling to meBite downCrawl into...

  • Sincerely歌词-Gabriella Margareth

    Sincerely歌词-Gabriella Margareth

    Sincerely歌词由Gabriella Margareth演唱,出自专辑《Sincerely》,下面是《Sincerely》完整版歌词! Sincerely歌词完整版 Woke up in ordinary dayGot off the ...

  • Kurang Tidur Banyak Mimpi歌词-Shinta Gisul

    Kurang Tidur Banyak Mimpi歌词-Shinta Gisul

    Kurang Tidur Banyak Mimpi歌词由Shinta Gisul演唱,出自专辑《Kurang Tidur Banyak Mimpi》,下面是《Kurang Tidur Banyak Mimpi》完整版歌词! Kurang Tidur B...