Wotowoto (Remastered 2024|Explicit)歌词由Estreme fire&DXTNX演唱,出自专辑《Wotowoto (Remastered 2024) [Explicit]》,下面是《Wotowoto (Remastered 2024|Explicit)》完整版歌词!
Wotowoto (Remastered 2024|Explicit)歌词完整版
WOTOWOTO-ESTREME FIRE FEATURING DXTNX
Intro: Smartest
Estreme fire(song done)
Number one(slaykillz in the building)
Song done
Verse 1(DXTNX): I say boys dey para puff and pass am no pass loud
You come my address pin me for Corner
I no jonze me I no move
But immediately men enter see scatter
For my jungle no man fit cast am
Wotowoto sey na me start am
Laykillz them need you to calm down
Calm down say its not fair
Who I offend
Why you dey shout
You go collect slap
ASAP men dey mount
Steady Jamb
No dey shout(wahala)
Chorus: Abi you wan chop craze like wotowoto
You go chop pepper like wotowoto
If you try me you go chop wotowoto
Everything you do me na wotowoto
Abi you wan chop craze like wotowoto
You go chop pepper like wotowoto
If you try me you go chop wotowoto
Everything you do me na wotowoto
Verse 2(Estreme fire): Don't don't don't pass your boundary oga de
I get a line to stay in no go there
Don't pass your boundary just stay there
Not that I'm lonely
Nobody is better than me who talk so
I will tell my mummy
Thanksgiving is the best thing
That's why me I love what I'm doing
Chorus: Abi you wan chop craze like wotowoto
You go chop pepper like wotowoto
If you try me you go chop wotowoto
Everything you do me na wotowoto
Abi you wan chop craze like wotowoto
You go chop pepper like wotowoto
If you try me you go chop wotowoto
Everything you do me na wotowoto
Abi you wan chop craze like wotowoto
You go chop pepper like wotowoto
If you try me you go chop wotowoto
Everything you do me na wotowoto
Outro: For this life sapa dey show man wotowoto
Bad thing dey show man wotowoto
You go chop pepper like you chop wotowoto
Cause if you try me you go chop wotowoto
Chuu