Jolene歌词由Bholu Cruz演唱,出自专辑《Jolene》,下面是《Jolene》完整版歌词!
Jolene歌词完整版
Shawty wey I see last night Dey do corny ooh Shey na because say I no carry Money for pool partyyyy So many kele wey dey give me eye For last night I no Sabi oh haa Give me your number She tell me me I no be her type type Woah woah How many times girl how many times Will I tell you to open your heart Pass me the shisha pass me the Ristler hmm make I put am on top Love me I no wan here say you no do Come be my odo Baby go faster mufasa Oya open your door oh haha Chrous Jolene my Jolene Ahhh Jolene ahh You fine pass monalisa No do me corny oh ah x2 Verse 2 She get yansh and she no fit control So me I come here to control My body wait for your body and soul Baby she a no want to follow ohhh me be the one to hold yah tight Anytime you catch a coldddddd Answer me Jolene oh come answer me oh How many times girl how many times Will I tell you to open your heart Pass me the shisha pass me the Ristler hmm make I put am on top Love me I no wan here say you no do Come be my odo Baby go faster mufasa Oya open your door oh haha Chrous Jolene my Jolene Ahhh Jolene ahh You fine pass monalisa No do me corny oh ah x2