Jaiye歌词由Twish Alaga&Biggieswags演唱,出自专辑《Jaiye》,下面是《Jaiye》完整版歌词!
Jaiye歌词完整版
It's Timbun on the beat
Blueprint
T-W-I-S-H
Biggie nani
Do your thing
I do my thingy my way
I turn up on a daily
No be Friday
I buy car for mummy and mo tun ra'le
When they say anything, me I just say
Ma jan mo say
Ma jan mo oh
Bi mo n se jaiye mi o
Ninu street bo se n lo re
For the hood bo se n lo re
For the zanga bo se n lo re
For your side bo se n lo re
Oya give am chance
Make you clear road for am
No dey do anyhow
Oya se dada now
Bi eni to daru
Oya scatter dada
Who be your father now?
O le ma ride wa
A kin se okada now
No dey check am
If na money abeg, make I count am
No dey loud am
Dem go find out
Kiniiun loba ran
Dem go bow down
Like a visitor oga we stand out
And we standard
Its a known fact
And a case everytime
On the beat we dey kill
Finidi no fit judge
Every shot we dey dodge
Every club we dey pop
Gbogbo omo la ti touch
If e dark or e bright
Na we get the touch
Gucci gucci fila pelu rayban
We loyal to the grind
No be joke say we gang
Won de paro mo wa
When they say that we bad
Hustle sha ni koko
A ma blow no boko
A ti mu koko yo
A de ti jogodo
Mo ni ma jan mo
Ani ma jan mo
Do your thing
I do my thingy my way
I turn up on a daily
No be Friday
I buy car for mummy and mo tun ra'le
When they say anything, me I just say
Ma jan mo say
Ma jan mo oh
Bi mo n se jaiye mi o
Ninu street bo se n lo re
For the hood bo se n lo re
For the zanga bo se n lo re
For your side bo se n lo re
God dey bless me
Dem dey ask me how
I dey do my thingy anyhow
Ma lu yin, I no dey talk of cow
We dey up but you
See na dem been dey bow
You know them
But they been know us
We making money
But they been making noise
My team never low
My team going higher
Dey no dey tell person
Go ask Timaya
Lai se iron mo ti lo, mo ti lo
No be soccer we dey ball, we dey ball
Every show we kill all, we kill all
This one na warning ikilo, ikilo
Lai se iron, mo ti lo mo ti lo
No be soccer, we dey ball, we dey ball
Every show we kill all, we kill all
This one na warning ikilo
Do your thing
I do my thingy my way
I turn up on a daily
No be Friday
I buy car for mummy and mo tun ra'le
When they say anything, me I just say
Ma jan mo say
Ma jan mo oh
Bi mo n se jaiye mi o
Ninu street bo se n lo re
For the hood bo se n lo re
For the zanga bo se n lo re
For your side bo se n lo re
Wo n pe e, so ma daun (Alaga)
So ma daun (Gabby)
Wo n pe e, so ma daun (Okiki)
So ma daun (T Dollz)
Wo n pe e, so ma daun (Kashamu)
So ma daun (Scoper)
Wo n pe e, so ma daun (Biggie)
So ma daun (Koko money)
Do your thing (Sir Show)
I do my thingy my way (Uthman)
I turn up on a daily (T shoty shoty)
No be Friday (O ye e)
I buy car for mummy
And mo tun ra'le
(Alaga nani, Twishy)
When they say anything
Me I just say
Ma jan mo say
Ma jan mo oh
Bi mo n se jaiye mi o
Ninu street bo se n lo re
For the hood bo se n lo re
For the zanga bo se n lo re
For your side bo se n lo re
Wo n pe e, so ma daun
So ma daun
Wo n pe e, so ma daun
So ma daun
Wo n pe e, so ma daun
So ma daun
Wo n pe e, so ma daun yeba
It's Timbun on the beat