Puff Puff Pass (Explicit)歌词由Michael Swayze演唱,出自专辑《Puff Puff Pass (Explicit)》,下面是《Puff Puff Pass (Explicit)》完整版歌词!
Puff Puff Pass (Explicit)歌词完整版
Puff puff pass whole heap
Ah gal fill up my glass
Aye okpe meji o aye okpe meji o
Me puff puff pass whole heap
Ah gal fill up my glass
Aye okpe meji o aye聽okpe聽meji聽o
Me like to vibe 'pon a daily
Bad man me ah Swayze
From ah long time me vibe wavy
Me work so hard
But Dem say me Lazy
Oh oh Michael Swayze bad
Man say I've been working lately
When me come demma know
Say bad man me
Ah scatter聽the聽show
So me puff puff pass
You whole heap ah gal fill up my glass
What is your name She talk say na Rita
I tell you truth mehn the truth is Bitter
For this life I gats to chop my life
Inner the industry
I no come to come fight
Ogbeni Do you get da plight
Michael Swayze聽Badda聽now
Puff puff pass whole heap
Ah gal fill up my glass
Aye okpe meji o aye okpe meji o
Me puff puff pass whole heap
Ah gal fill up my glass
Aye okpe meji o aye聽okpe聽meji聽o
Inner this Life many
Many man don die
But Michael Swayze dey alive
So wetin remain na to chop
This Life chop this Life
Inner this Life say many
Many man kick bucket o
Some no get money
For their pocket o
If I ever go wrong forgive
And forget o cause
I'm聽not聽perfect聽o
Puff puff pass whole heap
Ah gal fill up my glass
Aye okpe meji o aye okpe meji o
Me puff puff pass whole heap
Ah gal fill up my glass
Aye okpe meji o aye聽okpe聽meji聽o
Me like to vibe pon a daily
Bad man me ah Swayze
From ah long time
Me vibe wavy me work so hard
But Dem say me Lazy
Oh oh Michael Swayze bad man
Say I've been working lately
When me come dem ma know
Say bad man me
Ah scatter聽the聽show