LOSING MY MIND (Explicit)歌词由Damzkid演唱,出自专辑《LOSING MY MIND (Explicit)》,下面是《LOSING MY MIND (Explicit)》完整版歌词!
LOSING MY MIND (Explicit)歌词完整版
Omo , I no no wetin dey do me oh
But I just know that I will survive
It's your boy damzkid
Sometimes I wanna cry but I can't cry
So many things wey dey bother man
Everybody don know me for street
Say I dey collect garri on credit oh
And I no go pay
I go carry their money run away
You hate me , for wetin ?
I be broke guy,everybody know me
Don't complicate things
Abeg oh, Love Me oh
I can't do this on my own
You hate me , for wetin ?
I be broke guy,everybody know me
Don't complicate things
Abeg oh, Love Me oh
I'm losing my mind
Can't control my body
Can't find my peace of mind
I'm losing my mind
Can't control my body
Can't find my peace of mind
Last week I borrowed money from palm pay
Yesterday I borrowed money from opay
One day I know I will be okay
I don put my body for ogbanje
No pour sand sand for my garri
No pour poto for my garri
Or you go Fall for water shimeri shimeri
Now look into my eyes
Tell me say I no dey try
You do me bad now you dey blame it on the whine
Play my song for your radio
All the girls koma redi oh
Put me for your teli oh
One day you go see me for your teli oh
You hate me , for wetin ?
I be broke guy,everybody know me
Don't complicate things
Abeg oh, Love Me oh
I can't do this on my own
You hate me , for wetin ?
I be broke guy,everybody know me
Don't complicate things
Abeg oh, Love Me oh
I'm losing my mind
Can't control my body
Can't find my peace of mind
I'm losing my mind
Can't control my body
Can't find my peace of mind