Bamise歌词由Tolibian演唱,出自专辑《Bamise》,下面是《Bamise》完整版歌词!
Bamise歌词完整版
So kín sọ (Joshua ẹtẹtẹ)
Tolibian, so kín sọ
Fẹnfẹ nẹ fẹ, so kín sọ
No gree for anyone
Na the new slogan to double energy
Too many fear of failing
Got me thinking I can't be somebody
I too get super story
Gbomi Olohun on my knees I'm begging
I want to do more and go harder
Bamisẹ
Gbẹmiro
I can see the signs I'm close
Bamisẹ
Let thy will be done above
Bamisẹ
Let them feel the boy across
‘around the globe
Hiya, hiya
Gbẹmiro
I can see the signs I'm close
Bamisẹ
Let thy will be done above
Bamisẹ
Let them feel the boy across
‘around the globe
Hiya, hiya
Sarẹ kẹtẹkẹtẹ I no fit sụgbẹ
So I keep all my shame for cupboard
I dey gbàdun the life wey I see for my dream
but I can only dream in my dormot
So I armor my buba and sòkótò
wetin the farmer go chop n'be ni òkó oh
Na hustle and prayer be my protocol
so my destiny no fit to dorikodo (oh no)
Gbẹmiro
I can see the signs I'm close
Bamisẹ
Let thy will be done above
Bamisẹ
Let them feel the boy across
Around the globe
Hiya, hiya
Gbẹmiro
I can see the signs I'm close
Bamisẹ
Let thy will be done above
Bamisẹ
Let them feel the boy across
‘around the globe
Hiya, hiya
Gbogbo wa lajọ ma jubilate
Irẹ tuntun ka congratulate
Ka jọ wo asho tuntun celebrate
Hiya, hiya
Gbogbo wa lajọ ma jubilate
Irẹ tuntun ka congratulate
Ka jọ wo asho tuntun celebrate
Hiya, hiya
Bamisẹ,
Let thy will be done above
Bamisẹ,
Let dem feel the boy across
'around the globe
Hiya, hiya