PRAY FOR ME (Explicit)歌词由Tofdog演唱,出自专辑《PRAY FOR ME (Explicit)》,下面是《PRAY FOR ME (Explicit)》完整版歌词!
PRAY FOR ME (Explicit)歌词完整版
Oh no no no no
Nooo yeaah
Thousand blessings one dawg
Many blessing one dawg
Oh lord have mercy
All this bad belle people want dey stress me
But Eledumari wey dey bless me
I carry fire and nobody fit to quench me
Aaaii killing me softly
All this many kele they come be deadly
Man i thank god i am so godly and I can't
Believe
See
Why somebody go dey block my shine
Whine that body no dey waste man time
If e no be money no dey call my line
Rocking my gucci and I rock my nikey
nobody fih to contest me
I getti God i getti protection
Holy Ghost fire be my protection
And only god i give my confession
They just know my name ,they don't know me
I sabi dey my lane me i no dey gboli
I sabi dribble like me i be the messi
I am the goal king ,am the goal king
They just know my name ,they don't know me
I sabi dey my lane me i no dey gboli
I sabi dribble like me i be the messi
I am the goal king ,am the goal king
Pray for me oh
Tell my mommy mek e pray for me
All of this girls too dey shake body
Olla this girls too dey shake body oh yh yh
Pray for me oh
Tell my mommy mek e pray for me
All of this girls too dey shake body
Olla this girls too dey whine thier body well
Steady balling man get no reason
Man no fit go prison
Season to season like Manchester
Mandem we still lead
And all over the world dem know
Kpando,ashaiman to warri dem know
Man no sabi lose only winning I know
And it’s all about the money dem know oh oouu
I no Dey jiga ,
If you get the money use am “Deka deka”
Mek u never “Damu” my jigger
I tell you
Say u don’t wanna know my nigger
I no Dey jiga ,
If you get the money use am “Deka deka”
Mek u never “Damu” my jigger
I tell you
Say u don’t wanna know my nigger
See
They just know my name ,they don't know me
I sabi dey my lane me i no dey gboli
I sabi dribble like me i be the messi
I am the goal king ,am the goal king
They just know my name ,they don't know me
I sabi dey my lane me i no dey gboli
I sabi dribble like me i be the messi
I am the goal king ,am the goal king
Pray for me oh
Tell my mommy mek e pray for me
All of this girls too dey shake body ,all of this girl too Dey shake body oh yh yh Pray for me oh
Tell my mommy mek e pray for me
All of this girls too dey shake body ,
Olla this girls too dey whine their body well