笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 19:54 | 星期六

Taya歌词-FreeboySkini

Taya歌词由FreeboySkini演唱,出自专辑《Taya》,下面是《Taya》完整版歌词!

Taya歌词

Taya歌词完整版

Wahala

Everyday people de suffer

I cover face like lagbaja

Cause me I don taya see yawa

See yawa oh

Wahala

Everyday people de suffer

I cover face like lagbaja

Cause me I don taya see yawa

See yawa oh

Haba

The kind thing wey man de see

Go make you wonder

Go make you wonder

E be like drama

The kind thing wey man de see

Go make you wonder

Go make you wonder oh

One two

Buckle my shoe

Three four

Comot for house

Five six seven eight

I still de for street

Tell me wetin I de find

You no go stop to de strife

If you want to survive

Na only hustle on my mind

And every day I de pray

Me I want a better live

Say me I want better live

You go soon realize

E go clear for eyes

Too much heat I was born with the vibe

If I crash na my life

Slow down lai lai

For my way no reverse only drive

And me no de fight anybody cause I hold my side

I go swim if the boat capsize

Me I no de form busy body make you know my guy I de sky because time de fly

Wahala

Everyday people de suffer

I cover face like lagbaja

Cause me I don taya see yawa

See yawa oh

Wahala

Everyday people de suffer

I cover face like lagbaja

Cause me I don taya see yawa

See yawa oh

Haba

The kind thing wey man de see

Go make you wonder

Go make you wonder

E be like drama

The kind thing wey man de see

Go make you wonder

Go make you wonder oh

Jaguda jaguda who go call olopka

Jogodo jogodo for the street dem scatter

Sokoto from adamawa o to ojo meta

Say dem wan to hammer

Running helta skelta

Check am

Before before

Why man no go de find way to japa

If you hear say money de for there you sef go wan enter

So my brother and my sister make you hustle your matter

But if you try enter my matter

We go enter one trouser

Wahala

Everyday people de suffer

I cover face like lagbaja

Cause me I don taya see yawa

See yawa oh

Wahala

Everyday people de suffer

I cover face like lagbaja

Cause me I don taya see yawa

See yawa oh

Haba

The kind thing wey man de see

Go make you wonder

Go make you wonder

E be like drama

The kind thing wey man de see

Go make you wonder

Go make you wonder oh

E bad gidi gan

E bad gidi gan

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efb3cVVA9AA1QVQcB.html

相关推荐

  • 书里歌词-漫京城

    书里歌词-漫京城

    书里歌词由漫京城演唱,出自专辑《书里》,下面是《书里》完整版歌词! 书里歌词完整版 书里 - 漫京城词:刘艺楠曲:林艳阳发行:林艳阳OP:佰咖音乐【未经著作权...

  • Lovin’ The Good Times歌词-Roll Models

    Lovin’ The Good Times歌词-Roll Models

    Lovin’ The Good Times歌词由Roll Models演唱,出自专辑《Roll Models》,下面是《Lovin’ The Good Times》完整版歌词! Lovin’ The Good Times歌词完整版 I'...

  • Твой歌词-Erik Morales

    Твой歌词-Erik Morales

    歌词由Erik Morales演唱,出自专辑《》,下面是《》完整版歌词! 歌词完整版 携 褌胁芯泄 薪邪褉泻芯褌懈泻懈 薪械褌 褝泻蟹芯褌懈泻褌芯谢褜泻芯 屑芯泄 谐芯谢...

  • Byin Ourlanmas歌词-lqar Sadqov

    Byin Ourlanmas歌词-lqar Sadqov

    Byin Ourlanmas歌词由lqar Sadqov演唱,出自专辑《Byin Ourlanmas》,下面是《Byin Ourlanmas》完整版歌词! Byin Ourlanmas歌词完整版 [Bnd 1Bizim toylarn ham...