Hustle歌词由Rhino Rhymz演唱,出自专辑《Hustle》,下面是《Hustle》完整版歌词!
Hustle歌词完整版
Hustle from Lagos come Accra come press
Street nor be like weytin person expect
Every day one man down cus this hustle na stress
Who get Grace need support am
Make e not fall like breast
Any moment see popo we begin jump fence
24/7 stay vigilant alert your friends
All man na bloodline for street but use your sense
Keep focus to drive your dreams nor need license
I came to get this bag agu
No child's play
Stay on my grind Dey beg oluwa make my hustle pay
Chasing this bag , I turn pikin wey go astray
Hustle be like weed as e Dey burn
You need ashtray
With this on my mind
I dey bomb all night and one day
Bag must drop
I go dey alright
Accra no easy, no envy person wey collect
Your own must drop but nevertheless no forget
Make mama follow chop money as you Dey ball with friends
As you dey ball invest
Who nor invest when e soft fit later regret
For Accra even chairman dey bomb
Follow who know road guy , even if na to jump
Hustle 24/7 oo
Cus with the bag before you die
You go make heaven oo 2x
Eni ba su sapa!
Stay woke for the paper
To ba shishe lojojumo
E wo no arigba
Hustle
Stay woke for the paper
To ba shishe lojojumo
E wo no arigba
Put some respect on my name
A hustler for the bag I no get shame
I never dey ball as I want but yesterday and today I no be the same
In the name of getting the bag , people believe say I don go insane
If you talk mulla, believe me I dey normal
You go enjoy my lane
My body no like insult the reason I stay woke dey fine result
Me I go like be like savage get this money
Make I stop to dey manage
Na who get money dey talk say him wise
Otherwise dem go put sand for your eyes
Na who get money dey talk say him nice
Otherwise dem go put sand for your eyes
(Who never chop no dey feed person
Who get bishop e get person) 2x
Na money dey make person feel fly
Na who no get money dey feel shy
Hands in the air for oluwa
If you dey believe make your pocket no run dry
Hustle 24/7 oo
Cus with the bag before you die
You go make heaven ooo 2x
Eni ba su sapa!
Stay woke for the paper
To ba shishe lojojumo
E wo no arigba
Hustle
Stay woke for the paper
To ba shishe lojojumo
E wo no arigba
Life na teacher
Life na trick star
The more you look
The less you see
But every day I see stars
You no give me assistance
Without you man I still stand
The streets made me a monster
Now your demons see me be at ease
Dey go like shun sir
Agu
Hustle