Show Them歌词由Yomi Rhapp&Young Reezy演唱,出自专辑《Show Them》,下面是《Show Them》完整版歌词!
Show Them歌词完整版
Yomi_rhapp (uhh)
Reezy (o ti ye eh nigga)
Mo ni ko fun won
Show them what you got
So fun won
Say we no Dey same level rara o
Mo ni ko fun won
Show them what you got
So fun won
Say we no Dey same level rara o
Otaibayomi (eh), olorun’oje
Enemies fe counter mi, but olorun’ofe
Enemies hate me sote dem wan pour sand for my gaari o
Oluwa sope ki maa lo, won wipe ki carry go
I’ve been living like a prisoner
Handcuffed with the chains of life, make una reason am
Everybody don Dey feel me now
Life wey no get taste before, baba God don help me season am
Ice on my wrists, cash in my pocket
I be just like the plug, baba God be my socket
Na Hin Dey charge me up anytime I’m drained
Na Hin Dey always support me, anytime I’m pained
I want to thank God for now and the past o
I no be Warri boy but I no Dey carry last o
No be say I really pray, no be say I fast o
But God just shower his blessings on me like that o
Mo ni ko fun won
Show them what you got
So fun won
Say we no Dey same level rara o
Mo ni ko fun won
Show them what you got
So fun won
Say we no Dey same level rara o
Gone are the days when all these niggas use to jonze me
Thinking I was a baller but koseni to feel jones mii
Wake up every morning then you know it’s back to hustling
Always on the road like an Aboki man rustling
Ologo Gold bi Adekunle but these niggas no Dey see me
Niggas say dem really hating
But for real they wanna be me
Awnn
So many times I really wish I could level up
Devil said I couldn’t make it, so I had to shut the devil up
So I focus on my grind now
Same shit on rewind now
Never even stopping cause Na money I Dey find now
And me I no Dey brag pe level mii ti pass won
Prinicipal won moje atile mo ti outclass won
All my niggas moving mad, never under but still in one accord
Never broke again, gbo gbo kan ni Kunle mii le afford
(I swear these niggas wan Dey test me, That’s why they detest me, I know they wanna come, Top five that’s where the best be)
Mo ni ko fun won
Show them what you got
So fun won
Say we no Dey same level rara o
Mo ni ko fun won
Show them what you got
So fun won
Say we no Dey same level rara o
Mo ni ko fun
So fun wo