Green in My Blood歌词由Rey Cooper&DITWENI演唱,出自专辑《Mind of a Benin Boy》,下面是《Green in My Blood》完整版歌词!
Green in My Blood歌词完整版
I say Naija no dey carry last
Everything Omo we dey do pass
We celebrate take a couple shots
Cus we gon blow like say na we dey carry gas
Times getting hard better think fast
Economy corrupt everything cast
Yeah we know the government against us
That be why we still dey hala end SARS
Sick of gunshots
Innocent mugshots
Trouble on both sides
Leaders don't trust us
And we don't trust cops
And they get mad when we bust shots
Olokpa dey vex like say na we dey call shots
Look
We no dey cut pay
Still you no go protest for your own sake
Make you no dey use gun
Make you use brain
You be chess piece wey the government dey use play
Green white green in my blood cells
Really if it wasn't for the music
Wasn't for the culture
Wasn't for the comedy
Look this country for be pure hell
I seen things wey I no go fit tell
Nowadays nobody dey sleep well
Nigeria is something like a movie
Every new year is a sequel
I say no be 20 Naira when I tell you say na so so so green wey I love
Oya now Oya now Oya now
I say no be ********* when I tell you say na so so So green in my blood
So so so green in my blood
Bruh I don't even know how Nigeria got to this level man
I don't even watch the news anymore because
Once upon a time there was a country
Now the thing dey shock me how e come be
Government you can see that they're comfy
Citizens are looking like zombie
Everyday we don't know tomorrow
Na new law new policy that they're coming with
And they don't waste time to go to borrow
Naira don drop I know our children will not know what kobo is
The reality is ten Naira no fit even buy chinchin
And lowkey if you see as e be
You go understand every Naija pikin
Wey say they want jakpa
Cause them don realise say odinaka
It's every man for himself in this matter
But no matter the place I reside that
I know that I have that
Green white green in my blood cells
Yeah yeah
Really if it wasn't for the music
Wasn't for the culture
Wasn't for the comedy
Look this country for be pure hell
Sheesh
I seen things wey I no go fit tell
Chai
Nowadays nobody dey sleep well
Heoh
Nigeria is something like a movie
Brr
Every new year is a sequel
I say no be 20 Naira
When I tell you say na so so so green wey I love
So so so green wey I love
I say no be *********
When I tell you say na so so so green in my blood
Na so so so green dey my blood
Na so so so green dey my blood