Go Harder歌词由SOUNDZ&Ema Onigah演唱,出自专辑《Go Harder》,下面是《Go Harder》完整版歌词!
Go Harder歌词完整版
hmm hmm nau
Hmm
(Fi)
Yeah
Yeah
Fiidigyal oh
I been dey doubt my ability but i don get sense
I been dey judge my activity with my progress
To all of the guys wey i shenk one time make una no vex
Lone wolf so i got low friends
Oh yeah yeah
Only me know where e dey chook me for my leg
Only me know where e dey hook me for my neck
All the responsibilities so heavy for my head
But e no go make cray fish bend
No
So i gotta go harder
Gotta go harder
Me i fit stagger
But I won’t stop
And i no perfect
Many comma
But you no go ever see my full stop
Gotta go harder
Me i fit stagger
But I won’t stop
And i no perfect
Many comma
But you no go ever see my full stop
They say
Go hard or you go home
but me i no fit go home if i no go hard
Cos go hard is the only place like home when money no dey to sort the bills for home
Make you dey hear me make you dey comfirm the lamba o
Make you dey see make you dey see the ginger yanpian o
I stagger no mean say i go fear to walk again
Me sef i be human being o
If i tire na to rest na the normal thing o
But dem H-Y-P for the hyppo hypocrites
because i never dey glitter say i can never be gold
I do my best and i leave the rest for another fellowship in heaven
I no fit con dey explain instead i go use that power dey for studio find gbedu cos..
Only me know where e dey chook me for my leg
Only me know where e dey hook me for my neck
All the responsibilities so heavy for my head
But e no go make cray fish bend
No
So i gotta go harder
Gotta go harder
Me i fit stagger
But I won’t stop
And i no perfect
Many comma
But you no go ever see my full stop
Gotta go harder
Me i fit stagger
But I won’t stop
And i no perfect
Many comma
But you no go ever see my full stop