笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 22:22 | 星期六

Obo Anthem歌词-Okoli Classic&BetejayMadeIt

Obo Anthem歌词由Okoli Classic&BetejayMadeIt演唱,出自专辑《Obo Anthem》,下面是《Obo Anthem》完整版歌词!

Obo Anthem歌词

Obo Anthem歌词完整版

Hello garri lovers

ego bun mi Li

Money na water

OBO number one

OBO my daddy

OBO number one

OBO my daddy

OBO number one

OBO my daddy

OBO number one

OBO my daddy

Lele oh oh

Lele oh oh

Eh Eh Davido no fit

give two million make

you still dey drink garri

Comot here osinso who

born your papa see Davido

Fit give two million make you

wake up see ten million

If you dey do wedding

Dj no play Davido song

sack that Dj na enemy of

progress you no be 30bg

you dey find husband who

wan Marry ehn you who dey

See you fine girl If them call

fanbase Dem no Kon call 30bg

Abeg Comot there name

oya calm down you dey call

blogger blogger blogger

you don hear of entertainer aka

Tunde ednut he no need to

post you two times once

like this you don blow ogeke nhen gi

thank you thank you Tunde

Ednut thank you So Much

God bless you ekene gi Davido

my dear daddy I still dey chop

the two million oooo

but if you give me another one

who am I to reject

OBO number one

OBO my daddy

OBO number o

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efb5bVVA9AwBTUAAH.html

相关推荐