Obianuju歌词由Nakhae演唱,出自专辑《Obianuju》,下面是《Obianuju》完整版歌词!
Obianuju歌词完整版
Yeah DeRich Empire
Mmmm Tsemi Nakhae
Ahhh ei..
Make you no worry come dey by ma side (Tatara taraara)
Cuz yuh kno sey yuh di one fi mi life (Tatara taraara)

Ye!Vibe On Em
Baby wetin wetin you want
Wetin you want wey I no fit do am ooh
No fit do am ooh
Tell me wetin wetin you want
Baby wetin you want wey I no fit give you ooh
No fit give you ooh
Obianuju
Obianuju
Obianuju
Adey for you
Obianuju
Obianuju
Obianuju
Girl adey for you
Ye!!Body wicked girl ne body bad
She a natural no copycat
Come take it
Mame Mame Mame dat
Cum inna an waam mi na mi whole bady shutdown
Tarara tara tara
Girl you too so fine oh
Sexy bikini
Wey dey blow ma mind again oh
Ahh ei everywhere you go
Mtn you dey give me heavy
Ahh ei everywhere you go like mtn you dey give me data