Irs (Explicit)歌词由Tobex&BhadBoi OML&FFG演唱,出自专辑《Irs (Explicit)》,下面是《Irs (Explicit)》完整版歌词!
Irs (Explicit)歌词完整版
It's OML
It's OML
Tobex oh
Ahahann ahahahann
Kori mi Bami shey
On God
Make my profile no blank
On God
IRS tax refund
On God
Ki Omo ope gbori wole
On God
Oro Por ninu iwe kobo
Komo ope to so toro di kobo
No be money matter Abeg shut up
If I no make money I don fuck up
Jah is my confidence
I've been grinding so hard I no go relent
Stack up money for my self defense
Say no to last,I wan carry first
No be bad thing if I cop a Benz
Plenty kele for my bed tonight
Person wey work
Nah en go en enjoy en life
Me no wan fight
I just want to puff my loud
Make dem dey feel my music
From north to south
East to west
City boy flexing,I've been standing the test
I don't sleep on my hustle
No more story to tell
Way up my niggas,we go meet for dere
And that's hundred
Kori mi Bami shey
On God
Make my profile no blank
On God
IRS tax refund
Ki Omo ope gbori wole
On God
Oro Por ninu iwe kobo
Komo ope to so toro di kobo
No be money matter Abeg shut up
If I no make money I don fuck up
Jah is my confidence
I've been grinding so hard I no go relent
Stack up money for my self defense
Say no to last,I wan carry first
No be bad thing if I cop a Benz
Plenty kele for my bed tonight
Person wey work
Nah en go en enjoy en life
Me no wan fight
I just want to puff my loud
Make dem dey feel my music
From north to south
East to west
City boy flexing,I've been standing the test
I don't sleep on my hustle
No more story to tell
Way up my niggas,we go meet for dere
And that's hundred
Kori mi ba mi shey
Ki owo tuntun wole
To ba de ba mi gbe
Wake up with ace of spade
Shey u dey feel me so
As you dey see me so
We been killing their show
Inna ma zone
Them no wan leave me alone
Like say dem borrow me loan
Ba ti e d'ibo ati wole
Drop your number shawty
Ma shey bayi je ka lole
Kokoro gbe nkan mi oh shenu wuye
Ba ti e d'ibo ati wole
Drop your number shawty
Ma shey bayi je ka lole
Kokoro gbe nkan mi oh shenu wuye
Kori mi Bami shey
On God
Make my profile no blank
On God
IRS tax refund
Ki Omo ope gbori wole
On God