Biggy Man歌词由Smanky Makatti演唱,出自专辑《Biggy Man》,下面是《Biggy Man》完整版歌词!
Biggy Man歌词完整版
INTRO:
Woh woh woh X2
Smanky
VERSE 1:
From one corner with no helper
No formula make one dollar turn million dollar
I go harder mio fo fun ola
Thought you should know that
Those wey dey doubt me dem know theirselves
Love your neighbor as you dey yourself
As you dey help make you your sense
So make begger no first you buy Benz
Me I no mind what they talk I believe
Man no fit count all the grace I received
Nobody to help many shit I dey see
Pray to live soft life with friends and family
Ororo dey My Head o
If I no blow round the world make I bend o brother
Your ride or die dey my bed o
Timoti mu japata, blow her ta ** ta
CHORUS:
Emini Boboyen
Boboyen turn Biggy Man
Biggy Man wey like Biggy things
Biggy Man doing Biggy things...X2
VERSE 2:
I put in work all the weekend
Cus no sleep for the wicked o
Nah only Jah be my witness
And the dough nah my weakness o
Family rest pon me shoulder
And as I no get I dey sober
I get bread me dey grind for the butter
Family go chop as I no be ajebutter (No) oo
Steady on my grind everyday me chasing paper
Nobody to help all they tell me say nah later
Pray for stacks so I can pull up in a maybach
So many friends wey me love turn me haters
Brother snitch on brother
Once a brother feeds a brother
Brother tells a brother
Me I don’t trust a brother
I do my things my way and you know
CHORUS:
Emini Boboyen
Boboyen turn Biggy Man
Biggy Man wey like Biggy things
Biggy Man doing Biggy things...X2
OUTRO:
I dey face my front I dey grind
All the story dem dey yarn me no mind
I’ve two kele and your shawty in my yard..X2