Chew Gum歌词由Vikoliver演唱,出自专辑《Taking Over》,下面是《Chew Gum》完整版歌词!
Chew Gum歌词完整版
Baby, no bad energy for where you dey
Na milk and honey for where you dey
Chew gum, my sweetie, my puf puf, my biscuit
Nobody sweeter than you
Jewelry for your neck
Luxury for your name
I fit give up all I get for you
No regret
Anytime any day oh
You dey turn up for the G
I go do time for your sake oh
If anybody trespass oh oh
Owo e dey
Owo e nor dey
You come to stay
Your love, he nor fake
And you don
Prove am to me many times
Baby, no bad energy for where you dey
Na milk and honey for where you dey
Chew gum, my sweetie, my puf puf, my biscuit
Nobody sweeter than you
No bad energy for where you dey
Na milk and honey for where you dey
Chew gum, my sweetie, my puf puf, my biscuit
Nobody sweeter than you
I realize say you are the one for me
Nothing wey dem go say wey go make me leave you
No boju boju love o, for you for you
I say no boju boju love o for you
Owo e dey
Owo e nor dey
You come to stay
Your love, he nor fake
And you don
Prove am to me many times
Baby, no bad energy for where you dey
Na milk and honey for where you dey
Chew gum, my sweetie, my puf puf, my biscuit
Nobody sweeter than you
No bad energy for where you dey
Na milk and honey for where you dey
Chew gum, my sweetie, my puf puf, my biscuit
Nobody sweeter than you
No bad energy