Lagos Beer Parlor (Explicit)歌词由NDM&DERA ALLISON演唱,出自专辑《Lagos Beer Parlor (Explicit)》,下面是《Lagos Beer Parlor (Explicit)》完整版歌词!
Lagos Beer Parlor (Explicit)歌词完整版
This life wey we come for my guy
No be kissing and fuck & vibe
You go wait for the real hustle
U go wait till you come alive
When I see the people
Wey dey look us
To disappoint our friends
I start to wonder how
Because dem no get sense
I just wanna be a light mehn
But make I no go struggle
I just wanna live the life mehn
Make man fit to bubble
The heart wey I get
Na for ndi eriwa ego eriwa ego yea
And thats why
Thats why I want you to
Na my life o
E get poeple wey back then
Wey dey like to cover their book
Now they see us for jeep dey pass
They want make we dey look
We are looking very fly mehn
Tell dem say we take alcohol mehn
Dem go tell all their friends we go fall mehn
But later dem go see we no small mehn
I dey live my life like say my name na dangote
The blessing dey pursue me for my back
Me I no fit wait
Cant you see that I am okay na na
Looking like a big boy na na
Giving out your GF banana
And you dont know OOO
Na my life o