Bother Man歌词由Alter Boy演唱,出自专辑《Bother Man》,下面是《Bother Man》完整版歌词!
Bother Man歌词完整版
Darade Daradedaaa
As dem Dey sleep say I Dey awake
Always believing one day I go take
Oluwa joor oh nor put me to shame
Deliver me the way wey you do Daniel
As you Dey bless me bless my guys dem too
Na dem be hold me down when everywhere no stew
Highstar for my brothers wey Dey grind for the muller
Last last when e burst we go shock them too
That time I go spray money amen
No worries go dey on me amen
Holy water for my body amen
Wahala oh for who nor get money
Nor be say I nor wan blow
Nor be say I nor wan go oh
But e get e many things on my mind I wan let you know
I wan let you know
I don try to reach my goal
But my shot e nor reach the post
Because e get many things on my mind wey Dey bother man
Wey dey bother man
The story of my life e nor be childs
Back inner the days there was no stew inside my rice Yeah
Now the boy has got here lot of guys
But the only thing I know na the money on my mind
Now I am the pride of my family and friends
I am trynna right my wrongs and i am trynna make amends
I need to buy the benz and the shoes wey dey reign
Cos nowadays oh my money nor dey pend
That time I go spray money amen
No worries go dey on me amen
Holy water for my body amen
Wahala oh for who nor get money
Nor be say I nor wan blow
Nor be say I nor wan go oh
But e get e many things on my mind I wan let you know
I wan let you know
I don try to reach my goal
But my shot e nor reach the post
Because e get many things on my mind wey Dey bother man
Wey Dey bother man
Nor be say I nor wan blow
Nor be say I nor wan go oh
But e get e many things on my mind I wan let you know
I wan let you know
I don try to reach my goal
But my shot e nor reach the post
Because e get many things on my mind wey Dey bother man
Wey Dey bother man
Why yo why yo why yo
oh oh oh oh
Why yo why yo
oh oh oh oh
Why yo why yo why yo
why yo
because e get e many things for my mind wey dey bother man
Why yo why yo why yo
Why yo why yo
Why yo why yo why yo
Amazing knack me the kokoko
Make I sing make the people dem jogodo
You know say money full for my shokoto
Hmmn e dey sweet us oh