Loco (Explicit)歌词由Trym演唱,出自专辑《Loco (Explicit)》,下面是《Loco (Explicit)》完整版歌词!
Loco (Explicit)歌词完整版
Oh girl you dey make man loco, loco, loco loco
Trym pon
Tony Montana (okayyy)
Fine African Diva
Girl I be falling for your love, you dey make badman cool temper
You dey make me lose my dada (da da)
I dey lose my mental
I wan be your man today, tomorrow everyday n’ forever
You dey make me Larry like Gaga (gaga Gaga ga)
Sweet likey ofada
Me I wanna meet your papa, make we talk your bride price
No lies you dey blow my mind out
And inno mind to manya
Even if nah kanyamata, nah my matter make you enter...
Oh girl you dey make me loco
Sweet like kidogo
A tutu po yo-yo
Girl fry me like dodo...
Oh girl you dey make man kpa
You wan maka die
Wetin I chop wey dey make me feel like that
(Wetin dey make me feel like that)
Oh girl you dey make man loco, loco loco loco loco
Baby girl go low, go low go low go low
Oh girl you dey make man loco, loco loco loco loco
Baby girl go low, go low go low go low
And I be tripping for your waistline
Anywhere you enter
You dey make every man to skepta
Oh my, Oh my Shalewa
Oh my, Oh my Shalewa
I be tripping for your waistline (drags starts)
Cause anywhere you enter
You dey make man skepta
Oh my, shalewa
You dey make me Larry like Gaga
Sweet likey ofada
Me I wanna meet your papa, make we talk your bride price
No lies you dey blow my mind out
And inno mind to manya
Even if nah kanyamata, nah my matter make you enter
Oh girl you dey make me loco
Sweet like kidogo
A tutu po yo-yo
Girl fry me like dodo
Oh girl you dey make man kpa
You wan maka die
Wetin I chop wey dey make me feel like that
(Wetin dey make me feel like that)
Oh girl you dey make man loco, loco loco loco loco
Baby girl go low, go low go low go low
Oh girl you dey make man loco, loco loco loco loco
Baby girl go low, go low go low go low
SweetCandy on the mixxx