Make I Know歌词由S. Sea演唱,出自专辑《Make I Know》,下面是《Make I Know》完整版歌词!
Make I Know歌词完整版
Baby oh my baby
lady oh my lady
love me make I sing
love me make I sing yeah
baby oh my baby
Lady oh my lady
hold me make I dey
tease me make I know see
I go dey for you ahh
I go buy for u ahh
I go love you more ahh
I go stay for u say
love me scatter scatter oh baby
hold me Gaga Gaga sisi
love for wara wara oh baby
make I know ooh
make u cele cele oh baby
love me scatter scatter oh baby
hold me Gaga Gaga sisi
love for wara wara oh baby
make I know ohh. see
Baby oh my baby
lady oh my lady
love me make I sing
love me make I sing yeah
baby oh my baby
Lady oh my lady
hold me make I dey
tease me make I know see
this our love na guarantee
I swear to God them go come and see
fresh sweet like morning tea
I no finish wetin eye dey see
farabala farabala for me oo
jeje jeje for me ooo
make I hold u well well for u o
make I know
only u na enye ahuri
u dey give me overdose
wey dey make me dey get them pose
make u draw me very close
I dey for street men dey call me boss
ahh ahh
Baby oh my baby
lady oh my lady
love me make I sing
love me make I sing yeah
baby oh my baby
Lady oh my lady
hold me make I dey
tease me make I know
sweety baby my mummy ooh ah
I dey for u make u ready oh ah
sha na only u I go marry ohh
make u know make u know make u know yeah
love me scatter scatter oh baby
hold me Gaga Gaga sisi
love for wara wara oh baby
make I know ohh. see