Sari (Original)歌词由YNG Mill演唱,出自专辑《Lost Tapes (Original)》,下面是《Sari (Original)》完整版歌词!
Sari (Original)歌词完整版
Intro…
Na na na na ya ye ye ye…yeah!
Omo na milli way…..
[Verse 1
She just want to go away,Baby don't you leave me hun.
Baby don't you likeee me Eat you like eja kote!.
Eja! eja kote Eja! eja kote Eja! eja kote
Eja!eja kote .
Lamba samba,Baby no give me lamba
Wire! Aza, Lady I go wire your aza
Fa-mmhmm ,La-mmhmm.
Fa-ja! La-ja,Wa-mmhmm.
Fa-mmhmm Laga Faga
ah han.
[Chorus
I go buy you sare o Ye, Even my father na bale oh
Wo
Baby don't you worry Ye! ye!
I go treat like buhare oo.
[Verse 2
jabajantis tininitanana
Sandalili ye Obichiko ye.
Jagbajantis yeah! Tininitanana oh
Sandalili oh
Obi chiko
Sharon sharon Wetin dey worry you Dem go send you common tatashe.
Make you go grind,You no fit grind
You talk say Nah sari you want
Go grind tatashe.
me ya one
Me I no be dondi ye, No dey treat me like zombie yor
tubu tubu mess Calabar, Iya amala pum pum.
Amala amala Kai Kai Who mess am?
Na milli
Milli say na tunde
[Bridge
Shibiri ona yo, ona yo corona
Shibiri ona yo, ona yo corona
[Chorus
I go buy you sare o Ye, Even my father na bale oh
Wo
Baby don't you worry Ye! ye!
I go treat like buhare oo.