Cast Am (Explicit)歌词由Reubenmilez演唱,出自专辑《Cast Am (Explicit)》,下面是《Cast Am (Explicit)》完整版歌词!
Cast Am (Explicit)歌词完整版
Reubenmilez pon the thing and you know
Anytime when i drop is a bang
All the girls them like my style
when you hear the song make you turn
Turn up turn up turn up turn up
When we pull up is a mad thing
All round all my guys are classic
Hmm big vibe them like it
Bad girl go low for me baby yeah
I get the money and the vibe
Shout out to my guys no decline
Anything wey you want i go buy
Shey you no see gold dey and ice
Omoge jo dada
Omoge jo dada
Big bag we no dey fear sapa
South boys we no dey fear sapa
Omoge jo dada
Omoge jo dada
Big bag we no dey fear sapa
South boys we no dey fear sapa
No cast am
No cast am
The money too long no cast am
No cast am
No cast am
The money to long abeg
No cast am
No cast am
The money to long no cast am
No cast am
No cast am
The money to long abeg e no cast am
Pull up in a mercedes
All my guys them na vip
All the girls them like my things
All my guys na bling bling blings
Pull up in a mercedes
All my guys them na vip
All the girls them like my things
All my guys na bling bling blings
Stand to your feet when you hear the sound
Bounce up your body no dey form gallant na
Anytime we drop is a bang all the time
All the girls them know when we pull is vibe
All my guys them mount and you know no decline
Anything you want we go price and buy
Say na price and pay anything wey you want
Make you bounce to the sound onetime
Omoge jo dada
Omoge jo dada
Big bag we no dey fear sapa
South boys we no dey fear sapa
Omoge jo dada
Omoge jo dada
Big bag we no dey fear sapa
South boys we no dey fear sapa
No cast am
No cast am
The money too long no cast am
No cast am
No cast am
The money to long abeg
No cast am
No cast am
The money to long no cast am
No cast am
No cast am
The money to long abeg e no cast am
Omoge jo dada
Reubenmilez i no dey fear sapa
Omoge jo dada
Reubenmilez i no dey fear sapa