Backwoods歌词由Balloranking演唱,出自专辑《Ghetto Gospel》,下面是《Backwoods》完整版歌词!
Backwoods歌词完整版
Roll up mi Bcakwood Backwood backwood
Know say e dey happen
Wetin I won do
Omo the matter guun but me no reason am
I don wet my backwood
Mana spread some good kush
Me i stay positive I don’t about u
the matter guun but me no reason am
I don wet my backwood
Mana spread some good kush
Me i stay positive I don’t about u
If he cost my peace i go run
If me dey trips mio rojo
Me no do drugs na trees I dey burn
I no chop person face na my market I de chop
E dey hapun Buh me no for Everything will be fine
I roll up me backwood
Noting you fit do wey fi please man Shey oshamor
E dey hapun Buh me no for Everything will be fine
I roll up me backwood
Noting you fit do wey fi please man Shey oshamo
Me light up light up
How many me I won talk
Everyday with ma Green leave
Me Blaze up anytime e too though to tough
Lo Kanaku me no see risla
Mama no fii vex pikin bi stoner
More life to all my dealer
Me Burn something like oluwa Burna
Many inner me mendular
Iya beni ile omo beni
Definitely e go will work out
Only positive vibe you go hear ma mout
E dey hapun me I Everything will be fine
I roll up me backwood
Noting wey you fit do wey fi please man Shey oshamo
gbe gbe ti gbe gbe see my fine face
Dem no fii understand
elewe jewe
U no kind Feeling smoking wii Jagoban