1 Good 99 Bad (Explicit)歌词由EnnyKlassic演唱,出自专辑《1 good 99 bad (Explicit)》,下面是《1 Good 99 Bad (Explicit)》完整版歌词!
1 Good 99 Bad (Explicit)歌词完整版
Omo E dey do me for body
Like say make i give them Melody
Nigga no dey call me your paddy
Shugbon ole pemi ni Ajikawo
Nobody holy holy eh
The gateway no be Shapade
Ti awa ba Su Barki
Lo bi Oracle we no dey hear anything
Brother no trust them cos Aiye ni ika oh oh
Them go do you one good 99 bad oh oh
Oh My nigha jara e No looseguide
Life na yolo but I still wan chop life oh oh
Brother no trust them cos Aiye ni ika oh oh
Them go do you one good 99 bad oh oh
Oh My nigha jara e No looseguide
Life na yolo but I still wan chop life oh oh
Ariwo no be Coló
Omo I dey find my peace na why I stay on a low low
Su Raw pelu Shoko
Dakolo… bi Timi Omo oba lati Zero
Some get food but them no fit chop
Some can eat but they gat no food
Teno lo me I no fit stop
Omo oba ni mi, you know say I dey on God
I stayed high at my Detriment
Leetunes Gimme Mic make i talk to them
Hmm Mo Giran i no be gentleman
Omo mo stubborn gan pelu confidence/ ehn ehn