Jar Head歌词由NOL&Dahchi演唱,出自专辑《Jar Head》,下面是《Jar Head》完整版歌词!
Jar Head歌词完整版
E don burst (e don burst o)
Tribi dadadada (pour me water)
Zarooo zaro kome (zaro kome)
Da Omiiiiii (da omi SI mi)
Zaro kome
Rile kome
E get plenty things plenty things
I Dy feel for my body yea
Ohh
Zaro kome
Rile kome
Say make you pour me water (pour me water)
Wey go coolu my body yea. (pour me water)
Every other day I try
Just to meet up with the chase make I no slack
Plenty pressure dey me mind
All the things I don see for this life I can't lie
I don see where pressure make a man down
(where pressure make a man down)
I don see where many matters for this life
When sapa be the bad guy (pour me water)
Zarooo zaro kome (zaro kome)
Da Omiiiiii (da omi SI mi)
So make you pour me water
Zarooo zaro kome (zaro kome)
Da Omiiiiii (da omi SI mi)
So make you pour me water
Zaro kome
Rile kome
E get plenty things plenty things
I Dy feel for my body yea
Ohh
Zaro kome
Rile kome
Say make you pour me water (pour me water)
Wey go coolu my body yea. (pour me water)
When I step inna the place dem dey walankolombo
Mi ole pariwo asin me sef I donno
Even for away dem dey feel the vibe oh
Dem dey dance to the jam oh
When I sing dem go sing along oh
Oh oh (pour me water)
Zarooo zaro kome (zaro kome)
Da Omiiiiii (da omi SI mi)
So make you pour me water
Zarooo zaro kome (zaro kome)
Da Omiiiiii (da omi SI mi)
So make you pour me water
E don burst ( e don burst o)
I never talk finish
I never talk finish (pour me water)
I never do am finish
Dem no go see me finish (pour me water)
I never talk finish
I never talk finish (pour me water)
I never do am finish
Dem no go see me finish (pour me water)