笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 04:52 | 星期五

BENIN BOYS歌词-Rema&Shallipopi

BENIN BOYS歌词由Rema&Shallipopi演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《BENIN BOYS》完整版歌词!

BENIN BOYS歌词

BENIN BOYS歌词完整版

BENIN BOYS - Rema

Lyrics by:Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada

Composed by:Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada

Produced by:Rema/Producer X

They call me shallipopi

Pluto presido

Say say say

Say say say

Say say say

Say say say another banger

Touchdown benin boys gen-gen-gen

Money yapa money repete confirm

Remy ekehuan road shalli sapele ayy

Santa monica touchdown shekens clear road

They dey like to dey dance the legbegbe eh

Na we dey bully na we dey pepper say

If you play with the boys you go collect

See doings you no fit talk say we no get oh ayy

E get why dem dey call us benin boys confirm

We no dey make too much noise clear road

Na we dey pull up with convoy eh

You know the billings wey we dey chest okay

Many fishes in the river but na you

I wan taste say say say say

Chop you and clean mouth eat you for lunch eh

Have you for dinner unto the next confirm

Have you for dinner unto the next confirm

See money see am see see see money oh

See money see am see see see money oh

See money see am see see

See money oh say say

See see see money oh wahala

See money see am see see

See money oh

See money see am see see

See money oh eh confirm

See money see am see see

See money oh say say say say say nor go dey

Na we be the pride of benin oba sef

Suppose give us medal oh give medal oh

Na my benin brothers I go call before

I call olopaa oh if anything kpa oh ayy eh way

Remy boy you can paste me your location confirm

What is your next destination say

Should I give you my direction say say say

Touch benin boy you don touch

The full nation say say

Touchdown benin boys ki gen-gen-gen eh

Money yapa money repete confirm

Remy ekehuan road shalli sapele way

Santa monica touchdown shekens nor go dey

They dey like to dey dance the legbeegbe

Na we dey bully na we dey pepper

If you play with the boys you go collect

See doings you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us benin boys confirm

We no dey make too much noise eh

Na we dey pull up with convoy okay

You know the billings wey we dey chest say

Many fishes in the river but na you

I wan taste say say say say say say say

Chop you and clean mouth eat you for lunch eh

Have you for dinner unto the next nor go dey

Oya spekele spekele dun gbaga dun

Benin boys no dey rest oya ji ma sun ayy

Say we see opportunity we no fit zuzu eh

Small thing come out use am buy 4matic

Small circle big money dirty money

Chubby body wanna gum me ah confirm

New benz oh incoming eh

Sexy body tell me what time

That you coming eh wahala

See money see am see see see money oh

See money see am see see see money oh

See money see am see see see money oh

See see see money oh wahala

See money see am see see see money

Oh say say say say say say say

See money see am see see see money

Oh eh confirm

See money see am see see see money

Oh say say say say say nor go dey

Yo x

Yo x

Yo x

Ki

Ki

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efbaeVVA9BQ1aVAoBAQ.html

相关推荐

  • BENIN BOYS歌词-Rema&Shallipopi

    BENIN BOYS歌词-Rema&Shallipopi

    BENIN BOYS歌词由Rema&Shallipopi演唱,出自专辑《BENIN BOYS》,下面是《BENIN BOYS》完整版歌词! BENIN BOYS歌词完整版 BENIN BOYS - RemaLyrics by:Rema/Sh...

  • EGUNGUN歌词-Rema

    EGUNGUN歌词-Rema

    EGUNGUN歌词由Rema演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《EGUNGUN》完整版歌词! EGUNGUN歌词完整版 EGUNGUN - RemaLyrics by:Alex Lustig/Divine Ikubor...

  • A Taste Of Honey (其他)歌词-Lenny Welch

    A Taste Of Honey (其他)歌词-Lenny Welch

    A Taste Of Honey (其他)歌词由Lenny Welch演唱,出自专辑《Under The Influence - The Original Versions of the Songs The Beatles Covered》,下面是《A Tast...

  • NOW I KNOW (Explicit)歌词-Rema

    NOW I KNOW (Explicit)歌词-Rema

    NOW I KNOW (Explicit)歌词由Rema演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《NOW I KNOW (Explicit)》完整版歌词! NOW I KNOW (Explicit)歌词完整版 NOW I KN...

  • WAR MACHINE (Explicit)歌词-Rema&Odumodublvck

    WAR MACHINE (Explicit)歌词-Rema&Odumodublvck

    WAR MACHINE (Explicit)歌词由Rema&Odumodublvck演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《WAR MACHINE (Explicit)》完整版歌词! WAR MACHINE (Explicit)歌词...