Joy歌词由Oluwamayokun演唱,出自专辑《Joy》,下面是《Joy》完整版歌词!
Joy歌词完整版
Sometimes it might tough
Things can be rough
E fit dey tight
Like girls leggings
Instead make life soft
E kon dey hard
But las las e go work out for good
Them fit don say
You nor go prosper
Say you go live your life as a pauper
Dem nor be God dem be man
So nor ponder
You go render their thinkings void
This year
Everything way you work for
All the things way you
Lay your hands go work out for GOOD
This year
Everything way you work for
All the things way you lay
Your hands go work out for GOOD
Gba gbo Odun yi a San mi
Odun yi a san e
Odun a san wa o
Gba gbo Odun yi a San mi
Odun yi a san e
Odun a san wa o
Right now!
I'd be loosing my mind
Just wanna get things straight
A little faith that's all I need
Me sef wan break the gates
Yeah I wan change the game
The society we living got me livid
Na money them dey celebrate
It's making me mad ka ja
Yet I nor go gv up mo kpa ka ja
Cos na who give up loose o
Forget snooze
Me self gats follow them booze
Abi na BUZZ
Buzz Buzz like a boss
So I believe say
This year
Everything way you work for
All the things way you lay
Your hands go work out for GOOD
This year
Everything way you work for
All the things way you lay
Your hands go work out for GOOD
Gba gbo Odun yi a San mi
Odun yi a san e
Odun a san wa o
Gba gbo Odun yi a San mi
Odun yi a san e
Odun a san wa o