Money (Explicit)歌词由King Zealot演唱,出自专辑《Money (Explicit)》,下面是《Money (Explicit)》完整版歌词!
Money (Explicit)歌词完整版
Intro
I wonder
Olonu
We Dey go
One two three blaster
riki digi jigi jigi
riki digi jigi jigi
riki digi jigi jigi
Ha ha ha haaaaa!
Verse 1
What is life without money
the life you living so funny
move around and find money
no day depend on somebody
Na who you think say go petty you
no go petty you
Tell am make e show you some love
He no go give you
Na that same person way you think say go petty you
Go sit down dey laugh you for back e no go petty you
Paddi if na press way you want make you press
If na work way want make you work
No go dey look other people way flex dey kill yourself
dey sit down meditate
Oga if na press way you want make you press
If na work way want make you work
No go dey look other people way flex dey kill yourself
dey sit down meditate
Chorus
Hustle oh!
Make you no see small pikin dey beg am money for sub
Abulo hustle oh!
Make you no call your guys for phon them no go pick your call
Alaye hustle oh!
Make your baby no live you for club follow another man
My brother hustle oh
Make them no take your right tell you say you no get right
Hook
Paddi mi na your time you dey west
Make you try and put in your best
Oluwa go run am oh oh
Oluwa go run am oh oh
(Chai)
Takulumakuluma kuluma nuelibe
Takulumakuluba kuluma nuelibe
Takulumakuluba kuluma nuelibe
Takulumakuluba kwe kwe
Verse 2
No be who first hustle dey first make am (eh eh)
Some people don get the grace already na work take am be Wahala
Na wetin you dey
Oga don’t be a fool
Ina egbu oge imechaa isi n’obi juju
Shake your bulu bulu bu
Ogini k’ina ekwu
Okwa oge gi gachaa don’t blame Chinedu
Obi n’igwe in heaven
I dey beg you make you run am for me
I want change this level
Baba mi my body need money
Chorus
Hook
Bridge
What is life with out money
The life you are living so funny ehh
Move around and fine money
No dey depended on somebody eeeehhhhh
Takulumakuluma kuluma nuelibe
Takulumakuluba kuluma nuelibe
Takulumakuluba kuluma nuelibe
Takulumakuluba kwe kwe kwe kwe
Outro
You know say na baba God dey do am
Brother man hustle and pray
Street be like market you no fit trade without money
And for live game if your position no Favour you change location
Still on still
We Dey go.
King zealot