Olorun Maje歌词由Chakka Ranks演唱,出自专辑《Olorun Maje》,下面是《Olorun Maje》完整版歌词!
Olorun Maje歌词完整版
I gatts keep my faith strong
Make moral no go die oh
Na my strength be that oh
The worst thing na to fall no fit stand up back
God forbid
After everything I no succeed
Wuru wuru people dem go laugh me
Olofofo dem go laugh me die
I put my life on my grind
Make the money just come
Believe my hustle Dey pay oh
Nitori iya mi
Je ki ore-ofe
Wa ni mi iyara oh
Untimely death
Olorun ma je
Suffer wey no get head
Olorun ma je
Wasted effort
Olorun ma je
Liability women
Olorun ma je
Evil friends
Olorun ma je
Stillbirth child
Olorun ma je
Deceitful niggas
Them think say I be fool cause I dey for deep end
Head bad heart clean I no like to pretend
I remember the get-go I was fucking ahead
Just dey live my life they go my way
My prayer na to throw two 6
Anointing Dey my body
On God I no send you guh guh
Millions good health and God I’m alright
I put my life on my grind
Make the money just come
Believe my hustle Dey pay oh
Nitori iya mi
Je ki ore-ofe
Wa ni mi iyara oh
Untimely death
Olorun ma je
Suffer wey no get head
Olorun ma je
Wasted effort
Olorun ma je
Liability women
Olorun ma je
Evil friends
Olorun ma je
Stillbirth child
Olorun ma je
Deceitful niggas