Away歌词由Henrino> EXTACY演唱,出自专辑《MOD (Melod of Delta) [Explicit]》,下面是《Away》完整版歌词!
Away歌词完整版
Yay yay yay!!!
Oh Oh Oh Oh
Olata
It’s another doremi ooo
Yay yay yay!!!
Oh Oh Oh Oh
Olata
It’s another doremi ooo
Baby me I stand for you
Shay u go stand by me
Other girls I see but I still choose you
Na u be the one wey go Dey for me
Folake shalewa all of dem girls
Dem wan stalk by me
Baby, na u be the one me I wan for real
Baby I go stand for you oh oh
Oh baby take me away
Where no body go Dey
Oh baby take me away
Where no body go Dey
Take me go far away
Eh yi eh eh eh
Frequently I Dey fall for you
Musically gal I go sing for you
Chemically I go mix for you
Other gals baby I still choose you
If you were a twins
u Dey megrimo
I love the way you just Dey pakirimo
Omotena you be the one for all
Oh baby na you be the one for all
She likes me I like her too
She like movie I like cartoon
Omote you Dey megrimo
Omote baby you Dey megrimo
She likes me I like her too
She like movie I like cartoon
Olata she Dey megrimo
Olqta baby Dey megrimo oh
Oh baby take me away
Where no body go Dey
Oh baby take me away
Where no body go Dey
Take me go far away
Eh yi eh eh eh
Oh baby take me away
Where no body go Dey
Oh baby take me away
Where no body go Dey
Take me go far away
Eh yi eh eh eh
Baby Jo
Ja sere eh
Come make we play
Where no body go Dey
Baby Jo
Ja sere eh
Come make we play
Where no body go Dey
She likes me I like her too
She like movie I like cartoon
Omote take you go far away
When the money don Dey oh
I go fly you go
Fly you go my baby
I go fly u go away
Jaiye foreign
Jaiye euro
Ama Jaiye Los Angeles
Ama Jaiye Florida
It’s another dorem Oh
Itz yaboi Henrino
It’s another dorem Oh
Itz yaboi Henrino
It’s another dorem Oh
Itz yaboi Henrino
Ololololololo
Oh no no no no no
Yeah yi ye