Stop Playing歌词由OG Wizzyboi&Boblizzy演唱,出自专辑《Story of a Hustler (Explicit)》,下面是《Stop Playing》完整版歌词!
Stop Playing歌词完整版
O gini na eme stop playing
walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na emestop playing
Walai men dey hustle
Anytime they see wey I carry first
Dem go Dey pray make dem gimme foul
Emi bawo
Nigbawo
I no get time for your scenario
Oh oh oooohhh
If I say just Dey play
Just Dey play
Nigba tin ba kawo wole
Oya just Dey play
Just Dey play
Till my money full the basket
I say just Dey play
Just Dey play
Oya
Mole boju bi lagbaja
Forget the boy go get dangbana
Oohhh
I no fit to Dey reason the matter wey don go
Salary mi o de better as Ologo (ologo)
Melody meee Dey go mo solo (mo solo)
Shoti ndun alago
Money Make Dey talk Alawo
I wan dey go higher higher
Make jah blessings just dey fire (fire)
If them try me make I japa (japa)
O gini na eme my brother
I no want make them shenk me no more
Them say them bad but am badder (badder)
I no dey play at all oo
I don dey chase money for long oo
Jah blessings just dey shower the boy
E come dey be like say na jaz oo
E don tey when the boy dey hustle
Now we don dey see the pay day (the pay day )
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle
O gini na eme stop playing
Walai men dey hustle