As Long As I Live (A L A I L|Explicit)歌词由Deswag演唱,出自专辑《As Long As I Live (A L A I L) [Explicit]》,下面是《As Long As I Live (A L A I L|Explicit)》完整版歌词!
As Long As I Live (A L A I L|Explicit)歌词完整版
DESWAG
(SWAG)..
omo many people talk say this life hard
but the main truth be say (guy)..
e go hard pass like this as long as you live
its funny how people start to change
today you senior me tommorow we come be mate
no be by who first blow
dem dey use take judge
today i fit quite
tommorow i go make noise
omo life is hard
but every body dey face am
forget the stress
na oluwa himself place am
so no go dull
even asake sef don talk am
back to back steady focus on my grinding
guy you dey flex oh that one na normal whyning
bad guy omo me i must to blow
no be today they don dey tell me say i go blow
i want to make it
even if i have to fake it
oluwa the weather cold
even if na only one hit
see my time must cum
even if i don't rub it
(2x)my sins are pilling up