Fire歌词由ECO演唱,出自专辑《Fire》,下面是《Fire》完整版歌词!
Fire歌词完整版
MKJ on the mix yeh yeh
Showboieco
Tu tu tu tuain
Life time mkj
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Emi o kere ninu aye
My face show my shoe shine
Para mode to ba be na suicide
Street boy ee don tey wey dey grind
Puff some shit lemme free my mind
Baba se anu fun wa pe ee
Don tey wey we dey work
Ajeh pe o ti pe gan
Ee don tey wey dey hunt
Don't wanna kill grass cutter
No make I kill nama with my gun
Bless anyway we pass reach
There's nothing hidden under the sun
Ee no get as ee dey b
Wey ee never dey b before
Ah oluwa ma gbagbe
Mi ejor ma je ko ori mi fo'r
Awon ota fe kpa mi
But ama living till
Thy kingdom come
Beat my chest say praising
Thee forever inside my song
Sheybi go hard
Or go home mio fo'r
God dey so I join the race
Ajeh oju ti red oh pepper
Dem gang now dey my place
Hustle tight jeje if na
To make it sheyb na one day
Las las omologo ma gbera
Slide in my dm with your chase
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
My story goes like this young
Trenches girls call me fine boy
Try pulling up my swag
Mama don say me I b star boy
Dem say all this things
Don't matter
And so I had to wise up
Real fact is either you use someone
Or someone use you like toy
Say me no know the way just
With homie we dey freestyle
Talent dey no money to push
Enu gbe oboy no shingbie
Pe one day grace go show
Im face but how long we go take bi'e
On
God I'm going mad just hope
And pray my songs go still fly
2017 lo ojo yen it could
End up my family life
Baddo massive killing only
God saved my family life
Owa supe ko matta
When there's hope there's live
Aye yi ope meji on
God I no fit kpie
But life come change
There pain and trauma dey there
Young boy now became
A man aburo plenty for here
Dear
God please this world
Is filled with bad
Say make the money dey
See your son no wan do bad
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Oh no no
No no no no
Yahno
Tu Tu Tu Tuain it Abeg
ECO
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Water dey my eyes
I no feel okay
See yawa gobe
Hustle must obey eh eh
Me fire can't cold
Me fire can't cold
Eco
Mkj tuain on this
Eeh