Unless They Kill God (Explicit)歌词由Dhe Ruler Nifty演唱,出自专辑《Unless They Kill God (Explicit)》,下面是《Unless They Kill God (Explicit)》完整版歌词!
Unless They Kill God (Explicit)歌词完整版
Ala Bankanbok3,
I go drive the range oh and all my gees with the benzo
I go turn CEO of Menzgold
My God dey so we grow.
Chorus.
You see this year unless they kill God o they kill God,
You see this year, enemies go feel bored o them go feel bored, you see this year I say badman go feel hot o he go feel hot, he go feel, I say badman go feel hot o
(Anything we do he dey Confam,
Me and my gees we dey online.
The blessings dey come on time, on time so confam..)2*
Rap.
See..My God has promised that he will never fail, Nifty and OPTIMIX we will never shame, in terms of trouble we for mention his name cox he go send Angles to bring us the fame...
so I slide to His DM
wey He say Make I come back 6pm
He is planning to give me 6 BMws
Enemies Dem dey shy make you see them.
Aya na omu fi s3y, they've conquered us
Dem never know say Dem dey pamper us
Our God in heaven just dey cover us Cox the blessings you dey see no be something less.
Chorus.
You see this year unless they kill God o they kill God,
You see this year, enemies go feel bored o them go feel bored, you see this year I say badman go feel hot o he go feel hot, he go feel, I say badman go feel hot o
(Anything we do he dey Confam,
Me and my gees we dey online.
The blessings dey come on time, on time so confam..)2*
Optimix brains..
Always on my ten toes just for the pay
All I wanna know is where the money dey
I've been through hell in this life
God no dey shame
Plenty money everyday like my blessings dey rain
Anything we do God dey comfam
I got plenty data, always online
Make I tell you unless they kill God and that's impossible
So you've got to stay hot
Popping champagne everyday
Everyday be holiday
Took your girl on a Sunday, that's too great
Call King Solomon, we gats celebrate. When spraying the money please take no brake
Papa God I dey beg you keep me safe
Cos enemies around they wanna penetrate
Papa God I dey beg you keep me safe
My blessings for head heavy like concrete.
Chorus.
You see this year unless they kill God o they kill God,
You see this year, enemies go feel bored o them go feel bored, you see this year I say badman go feel hot o he go feel hot, he go feel, I say badman go feel hot o
(Anything we do he dey Confam,
Me and my gees we dey online.
The blessings dey come on time, on time so confam..)2*
Optimix brains.
Pull up in a new Bugatti
All the girls dey call me daddy
I'm the one, you no need to call nobody.
Supper in the night and breakfast in the morning.
I dey break shorties demma heart cos they want the money
Your girl's in my DM claiming she dunno you
But how is that my business
E be you wey you see person with these blessings you go come stop the pretence.