Gimme Dat Ting (Explicit)歌词由Jammie Tha’God演唱,出自专辑《Gimme Dat Ting (Explicit)》,下面是《Gimme Dat Ting (Explicit)》完整版歌词!
Gimme Dat Ting (Explicit)歌词完整版
Aahhh
Baby come here make I give you uhh
Give you everything wey you been wanting yeah
Baby turn round make I rock you uhh
Make I give you that thing wetin you wanting yeah
Baby come round make I give you uuhh
Give you that wey you been wanting yeahh
Oya turn your body, make I rock your body
See ikabe Omo me I no fit look away
Oya fine shawty for the corner,
Why you no dey dance?
Why you no dey wine?
Omo oginika kewe
Shey make I touch? Consent
Make amaka no go carry me go cast, ewey!
Come out let's go party yeah yeah
If you want if you like we fit dance all night
If you bring your friends we fit compromise
Shebi you want romance oya come and dance
Or abi you want to cry?
You know this a party jam...
Oya light your kpo, smoke igbo
Gbogbotibo, smoke igbo till the sun comes down
Oya turn your body, make I rock your body
See ikabe Omo me I no fit look away
Oya fine shawty for the corner,
Why you no dey dance?
Why you no dey wine?
Omo oginika kewe
Shey make I touch? Consent
Make amaka no go carry me go cast, ewey!
Baby come around make I give you uhh,
Give you that thing wey you been wanting yeahh
Yeahhh, yeah yeah yeah
Obrekete
Wine for me tule joor
Baby come here make I give you uhh
Give you everything wey you been wanting yeah
Baby turn round make I rock you uhh
Make I give you that thing wetin you wanting yeah
Baby come round make I give you uuhh
Give you that wey you been wanting yeahh
Oya turn your body, make I rock your body
See ikabe Omo me I no fit look away
Oya fine shawty for the corner,
Why you no dey dance?
Why you no dey wine?
Omo oginika kewe