No Go Be Fool Again (Explicit)歌词由Heinz演唱,出自专辑《No Go Be Fool Again (Explicit)》,下面是《No Go Be Fool Again (Explicit)》完整版歌词!
No Go Be Fool Again (Explicit)歌词完整版
Oo yeah
Oo yeah
Boii Heinz dey here soo
Normally I know I loyal
Many men want to trample on me
Dem use me because of money
Just because of money
Aje Aje_many things
Wey my eye don see Oshey
Omo no be play oo "mtcheeww"
Everything OnGod owey
Now I bubble everyday
I call my mama everyday
Tell her say hustle don pay
Been a long time coming
I no go be fool again
I no go be fool again
I no go be fool again
For all the times
Wey I fvck-up
I no go mumu again
I no go mumu again
I no go mumu again
For all the times
Wey I fvck-up
Many time I know I fvck-up
I no fit do am on my own OnGod
Many people see me as a bad boii
Many people wey I don serve OnGod
E don tey wey I hear from Mama
No time to de press phone
Time to de make calls
All my guys think say me I don loss
Many things wey my eye don see Oshe
I'm ah soldier
I'm ah fighter
I'm ah conqueror
I'm ah winner...
I'm ah soldier
I'm ah fighter
I'm ah conqueror
I'm ah winner...
I no go be fool again
I no go be fool again
I no go be fool again
For all the times
Wey I fvck-up
I no go mumu again
I no go mumu again
I no go mumu again
For all the times wey I fvck-up
I no go be fool again
I no go be fool again
I no go be fool again
For all the times
Wey I fvck-up
I no go mumu again
I no go mumu again
I no go mumu again
For all the times wey I fvck-up