笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-22 18:56 | 星期三

All Alone (Explicit)歌词-KHOCEE

All Alone (Explicit)歌词由KHOCEE演唱,出自专辑《All Alone (Explicit)》,下面是《All Alone (Explicit)》完整版歌词!

All Alone (Explicit)歌词

All Alone (Explicit)歌词完整版

Prebem to the bem bem

Hustle on a daily gat me thinking

Baba jowo duro timi ki

Nma sign the wrong label

Owo nbo owo nbo

Many ask me say

When the money won come?

Baba make I no poor

That why me sing say!

Say i dey pray for Grace

Naso me won dey run the race

Ojuti ri many things i face

Omo olorun make

I blessing no delay o!

(Oh na na na)

Kani mo mope hustle gangan

Lole bamishe (bamishe)

Me i for don dey

There just dey calculate (calculate)

Omope dey grinding

And no holiday oh

Huh huh

Everyday me grinding

Grinding for my mummy

Eleda jowo come

And bless me on a daily

Many bitch is calling

Dem ma just disturb me

Tepa mose mi make

I focus on the money

Ahh ahh

Nobody dey there

Running my race here

Kima sule le yeah

Oriti gbemi de be

Oriti gbemi!

Many nights wey i no sleep

(Me i no sleep)

All the girls them ma jo si

(They won toast me)

Me small boy from a nothing

(Turning something)

Keh eleda ma lo Jons me yeah!

Many nights wey i no sleep

(Me i no sleep)

All the girls them ma jo si

(They won toast me)

Me small boy from a nothing

(Turning something)

Keh eleda ma lo Jons me yeah!

Mo wise up dada oo

See i dey run from sapa

Kose ni body tole bami gbe o rara

Baba jowo bless me

On a daily make i gara

Sometimes i look into

The mirror i see fire in it

Hustle harder no one relate

Omope dey hustle fule (hustle fule)

Dem dey call me shile (ahh)

Arareto rarara

Okuku jowo parada

From Malay to canada

Baba jowo gbotemi right now!

Arareto rarara

Okuku jowo parada

From Malay to canada

Baba jowo gbotemi right now!

Many nights wey i no sleep

(Me i no sleep)

All the girls them ma jo si

(They won toast me)

Me small boy from a nothing

(Turning something)

Keh eleda ma lo Jons me yeah!

Many nights wey i no sleep

(Me i no sleep)

All the girls them ma jo si

(They won toast me)

Me small boy from a nothing

(Turning something)

Keh eleda ma lo Jons me yeah!

Shoutout to my to fan Tony Richie

(Ori gbemi debe)

Call me Khocee

Mixing by ftunez

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efc17VVA9Dg1aUgIB.html

相关推荐