Omalicha (Explicit)歌词由Pyrexx Nasa演唱,出自专辑《Omalicha (Explicit)》,下面是《Omalicha (Explicit)》完整版歌词!
Omalicha (Explicit)歌词完整版
INTRO:
Things wey your body dey do to me
E go be like say my head dey big too much
Things wey your body dey to me(you dey to me)
Head dey big too much
VERSE 1:
Omalicha will you dance for me
Will you shake your body, will you whine for me( will you, will you)
Omalicha will you dance for me
Come and shake your body, shey you'll whine for me. (Shey you'll whine for the boy now 2x)
CHORUS:
Omo the things you dey do, e dey burst my head I no lie
And if I say me sef I wan japa know say me I don high ( know say me I don high)
I love no other , no bother (no bother o)
For this border or that border (that border o)
This lover na mad lover
We are, joined for life.
I dey lose my breath anytime wey I think of you
Nothing go fit compare wetin I dey feel for you. ( wetin I dey feel for ya)
If I lie make thunder fire me
If anything dey sup Abegi Holla me
I go run come like say Benz wire
Facts on facts walahi
Verse 2:
I no go use you play (lie lie)
I no go run away (lie lie)
Love no go fade away( lie lie)
This love is here to stay (oh yeah)
Since you come everything don dey Set in (set in)
Day and night I just dey count my blessing (blessing)
Walai the blessing plenty
E plenty gan
CHORUS:
Omo the things you dey do, e dey burst my head I no lie
And if I say me sef I wan japa know say me I don high. (Know say me I don high)
I love no other , no bother (no bother)
For this border or that border (that border)
This lover na mad lover
We are, joined for life.
I dey lose my breath anytime wey I think of you
Nothing go fit compare wetin I dey feel for you. (Wetin I dey feel for ya)
If I lie make thunder fire me
If anything dey sup Abegi Holla me
I go run come like say Benz wire
Facts on facts walahi
OUTRO:
Things wey your body dey do to me
E go be like say my head dey big too much
Things wey your body dey to me
Head dey big too much