Burning歌词由Big M演唱,出自专辑《Burning》,下面是《Burning》完整版歌词!
Burning歌词完整版
I no go lie
For this shine
I put my life on the line
Yeah
Egungun be careful
I jumped too many hurdles for the grind
Ahhnn
For this hustle I don see so
Many people lose their lives hmm
For what it’s worth
I jus need say make my points
Reach like five
Yeah
Now whatchu gon say to me
Wey I never hear before
Abeg no pressure me
Got my own timeline wey I go run
If e no be as e be
Still I no mind I’m thanking God
Hmm I hear say are many called
So I pray make I no fall
Hmmmm
I got this fire burning
E be like Elisha calling me
I’m reaching for heavens
No I’m not falling
And if I fall all of these mountains
Down I’m knocking
I got this fire burning
E be like Elisha calling me
I’m reaching for heavens
No I’m not falling
And if I fall all of these mountains
Down I’m knocking
Abi na by craze
Abi na by curse
Be na by hook
Abi na by cranny
Me I wan gbess
Scatter the place
Na who dem wan trace
Omo ki lo kan mi
Give dem skalabosh
Carry calabash
If na burantashi
Omo o maa mo mi
I know sabande
Olobo 1k
She been come for my place
O fe ko kini yen ran mi
I been on dis thing for long
I carry my cross Olohun
Far from the regular
Been on the low while I wait my turn
I come from the ghetto
Carry my hustle come Eko
Put my head down as e dey go
Industry yin ti gba Alejo
Now whatchu gon say to me
Wey I never hear before
Abeg no pressure me
Got my own timeline wey I go run
If e no be as e be
Still I no mind I’m thanking God
Hmm I hear say are many called
So I pray make I no fall
Hmmmm
I got this fire burning
E be like Elisha calling me
I’m reaching for heavens
No I’m not falling
And if I fall all of these mountains
Down I’m knocking
I got this fire burning
E be like Elisha calling me
I’m reaching for heavens
No I’m not falling
And if I fall all of these mountains
Down I’m knocking
I got this fire burning
I got this fire burning
I’m reaching for heavens
No I’m not falling