One Day (Radio Edit)歌词由Chief One演唱,出自专辑《One Day (Explicit)》,下面是《One Day (Radio Edit)》完整版歌词!
One Day (Radio Edit)歌词完整版
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
I just dey take am easy on myself
I no fit run from Ho to Mile 7
I still go try my best and leave the rest
I no fit run from Ho to mile 7
Coz I no won carry last
Mēnya bē nye time ah gbɔna
I know say one day I go blow
Baba go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
As I no get money now I no dey see top
Nobody dey show me love
For the street top
No B tripping on the boy top
All I got to beast on the beat top
Sekof something eklo zɔna blewu
Damn focus ekpɔn me yɔna zɔli o
No matter how e long etsɔ ko yɔnɛ
Kpogli be agbea ɖeka koe lebenɛ̃
No body wanna hug me
Even if I dance nobody dey see me
But I'm me nobody go fit be me
I still go dey try hustle no fit kill me
Nye akplea le dzodzi e no don yet
Menya be gbeɖeka young boy go set
Poor man pikin go show for billboard
My unborn baby go school for Oxford
Coz I no won carry last
Mēnya bē nye time ah gbɔna
I know say one day I go blow
Baba go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
I just dey take am easy on myself
I no fit run from Ho to Mile 7
I still go try my best and leave the rest
I no fit run from Ho to mile 7
Coz I no won carry last
Mēnya bē nye time ah gbɔna
I know say one day I go blow
Baba go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
Coz I no won carry last
Nye fukpekpe nu avayi
I know say one day I go blow
Oluwa go show oooh
LAWADA REPUBLIQ
LION GROUP