CHASE GWALA (Explicit)歌词由Freezy演唱,出自专辑《CHASE GWALA (Explicit)》,下面是《CHASE GWALA (Explicit)》完整版歌词!
CHASE GWALA (Explicit)歌词完整版
One time one time
Freezy
Omo yii ko normal rara
They can’t run my race now
Chasing paper
See you later
E dey shock them
Be like taser
And all of the man them Can’t test me
They know it’s a lot more safer
Y’all chasing ladies With slim clothes
I’m chasing crypto We aint the same tho
Cus I’m chasing the big bag
When the goons pull up we do the big cars
In the studio
Dropping them big bars
While I’m spanking them big ass
Yo what you saying
You know me i no dey hear nothing
If the nigga not paying ko pada lo soun
Owo yen je ko wole bi otp
Ka jo pin dogba dogba
No cheating
Raba dey My nigga
A tun yato sawon kan tan like ifa
Jaye lor all day Talo like iya
Olosho tawa gbe o tun Ni ID card
My guys still dey turn up
Even as Money no dey the nation since
Me and my ganja gather dey like say we dey for relationship
What tomorrow holds nobody can tell
But first make i get my paper
Wani awon kan ti ra benz
No rush me i go cop mine later
Everyday i dey beg my maker
Omope o fé di old taker
And my daily bread
Make e no land for the hand of haters
What tomorrow holds nobody can tell
But first make i get my paper
Wani awon kan ti ra benz
No rush me i go cop mine later
Everyday i dey beg my maker
Omope o fé di old taker
And my daily bread
Make e no land for the hand of haters
They know me i never stop
Always on the road bii kwaku
Olokada ti o sanwo ticket
Sebi agbero lo ma leku
(E go pursue am gan)
Na like that i dey chase the bag
Cus bowo o pe mi o le deliver
Hustle lor tun gbe indica
Dara lor bii pastor ton se deliverance
Awon temi gallant
But ma je kan para
Wan le foju e gba gwara gwara
Omo igbo to dudu bii omo ghana
No going back
Zero lagging
Dangote o le koshe barbing
Too ba ni joko ko bóta
Because ninu motor tiwa ko saye fun lapping
What tomorrow holds nobody can tell
But first make i get my paper
Wani awon kan ti ra benz
No rush me i go cop mine later
Everyday i dey beg my maker
Omope o fé di old taker
And my daily bread
Make e no land for the hand of haters
What tomorrow holds nobody can tell
But first make i get my paper
Wani awon kan ti ra benz
No rush me i go cop mine later
Everyday i dey beg my maker
Omope o fé di old taker
And my daily bread
Make e no land for the hand of haters